Lotto Lyrics By Blaqbonez


Lotto Lyrics By Blaqbonez 


Only you wey get my heart

Only you wey get my heart

Don't you let me down


Don't you let me down

Stay my side

Yeaaah oooohh

My pedestal

I cannot deny


You dey high like Choko

Be like sey I win Lotto


I dey dance like Poco

Wetyn I chop me I don't know

I don't know

See I don't know


Wobo sheyin Fakosi

Fire disaster

Shayo na bastard

Aaahhhhh


Tele mi lor

Don't delay me now

Nor delay me now


Running through the valley of the shadow of death

Fear no evil

I'm in the benzo tinted


We don't see no people

I'm with my Shawty

Incase you're looking for me

She got her friend

She ain't stingy with the loving


She ain't stingy with the loving

Cause she got it in abundance

She know when she drop it

She gon get some bundle


She ain't the type I'ma run through

Banner on me cruise

So they see her when she want

Yeah

Baddie with the boot

That do shit that you can't do


This a different style

I've never

It's a different style

You gon show me respect

If a nigga want cap


You gon know where I'm at

And I can go blaa

If anybody put hands on this B

Any body put hands on this B


Pour me water

My Celsius dey rise o

I'm loosing control o

Wetyn you gimme chop Odo


Times I nor get sika

You dey by my side ooh uuoooh

Rev up my grind

Pree life

Me nor rely

Pon chance


You dey high like Choko

Be like sey I win Lotto

I dey dance like Poco


Wetyn I chop me I don't know

I don't know

See I don't know


Wobo sheyin Fakosi

Fire disaster

Shayo na bastard!!

Comments