Obianuju Lyrics By Duncan Mighty


Obianuju Lyrics By Duncan Mighty


Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby

Do you see how we quick come again

I dey feel like a Duncan Mighty

Uju uju

Obianuju


Lovu gi di kwa egwu

When I think about the things you do

Something dey tell me to marry you

To marry you


Obianuju

Lovu gi di kwa egwu

When I think about the things you do

Something dey tell me to marry you


Because everything

Na you

Anything I do

Na you

Anytime when I wan enjoy


Na you

Anytime I want to laugh

Na you

When I want shokoto

Na you


When I go sokoto

Na you

Odi kololo kolo

Na you

Na you you you you

Na you

Chai


Ihe o nwata nwanyi

I swear you too fine e

Anytime we dey for the club dey wine

All the guest they go want to die e

Nwa mara mma di ka honey


If na lie make you ask ifeanyi

So many chics dem a come dey love me

But na only you who can be my wifey, eh


I dey pray I dey cast and bind-ey

Anything wey go make us fight-ey

I no go lie it's a made up mind-ey

You be the best quality of wifey


Because everything

Na you

Anything I do

Na you

Anytime I wan enjoy

Na you


Anytime I want to laugh

Na you

Eh

When I want shokoto

Na you

When I go sokoto

Na you


Odi kolo dikololo

Na you

Na you you you you

Na you

Biko obianuju


Obianuju uju bi ko

Na you be my only thing

Na you, na you, na you

E wo e wo


Obianuju uju bi ko

Na you, na you, na you, na you

E wo e wo


I no tell you say you be

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby

Some see the way I dey love you

Some of them dey talk say na juju


Some people dey call me mumu

Some of them dey call me oluku

It doesn't matter wetin them do

My baby ma nu ji owu

Uju ma sori


Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby

O lo o lo

I want to show them say na you

You're my baby

You're my baby eh

Baby you you you


Obianuju

Lovu gi di kwa egwu

When I think about the things you do


Something dey tell me to marry you

Obianuju

Lovu gi di kwa egwu

When I think about the things you do

Something dey tell me to marry you


Because everything

Na you

Anything I do

Na you

Anytime when I wan enjoy

Na you


Anytime I want to laugh

Na you

When I want shokoto

Na you

When I go sokoto

Na you


Odi kololo kolo

Na you

Na you you you you

Na you

Baby, make dem no think am oh


Obianuju uju bi ko

Na you, na you, na you

E wo e wo

Obianuju uju bi ko

Na you, na you, na you, na you

E wo e wo


Dem know say you be

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby

Nwa baby

You be baby, honey

Nwa baby

Only


Dem know say you be

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby

Nwa baby nwa baby

On a on a on a...


Mighty love

O lo o lo

You u u...

Uju u...

Baby, obu Duncan Mighty love


Your 17 18 19 eh

Baby, I say

Your 17 18 19 n'egbu egbu ehhh!

Comments