Pim Pim Lyrics By Brymo


Pim Pim Lyrics By Brymo 


When them ask wetin you fit do, for here

Inspiration go pull you through, them go hear

Dem dey lose themselves to break you, here


You hip you hop, you no bruise for where

The forces dey behind you, my dear

Even your misadventures bear good fruit, well


Intentions pure go guide me there

Love na my parlor do here


No listen pim pim

Deliberate work dey pay listen

Follow your heart, e no easy

Life not harder, oduimi


No listen, pim pim

Detractors detract listen

Na toxicity be the reason

Be real na backbone for good thinking


The matter plenty and the truth, there

But every turn na your own too, my dear


No let greed trample the truth, you hear

Life dey sing your favorite tune, you dey hear


No listen pim pim

Deliberate work dey pay listen

Follow your heart, e no easy

Life not harder, oduimi


No listen, pim pim

Detractors detract, listen

Na toxicity be the reason

Be real na backbone for good thinking, yeah


Survival get hin own rules, yeah

Hear your words before you spew them

Check your history the truth full there

Inspiration dey guide you through, there


No listen, pim pim

Follow your own rules strictly

Deliberate work dey pay listen

To betray self na high treason


No listen, pim

Advise wey bitter, the truth e be


You dey hunt corruption for my country

Nearly everybody go go prison

No listen, pim!!

Comments