Sweet Boy Lyrics By Falz


Sweet Boy Lyrics By Falz


Wi-wi-willis gidem!!


See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex


If person think am too much person go vex

See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking


Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy


Look at how am fly in my fresh swag

Look at how I shine with no recipes

Always on time like the first flight

But I make am squeeze high when I check time


Oh boy, on the air gon, pour me water

You know the boy no be your mate, call me brother (Say what?)

Sweet boy association I'm oga, sepe Eyan kan na lo bi omo yi sha


See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex

If person think am too much person go vex


See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking


Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy


Look at all the moves I dey give them

Look at all the nudes in my dm

Sweet chocolate boy, he is so damn fine

She wan know wetin I rub to make the beard shine


Wait make I step in the place, girlies go crase

Isn't why your chief bridesmaid giving me face?

Why you sister no just wan give me the space? (Oh my God)

Na dem Dey rush us, we no really dey chase


See person pikin see as he fresh

If you see am dey come give am respect

All white agbada check the Rolex

If person think am too much person go vex


See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking

See sauce dripping, liquor sipping

Chicks want booking but I get them on looking


Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy

Sweet boy, fresh guy, sweet boy, fresh guy ..

Comments