Way Lyrics By Falz feat. Wande Coal



Way Lyrics By Falz feat. Wande Coal


Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe, gbagbe

No be everybody father lo kawe, lo kawe

Awa lomo way way, way way


Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe (true)

No be everybody wey go (true)


No be everybody know book (true)

E no mean say me I be (fool)

Money dey me account like (full)

Don't make me lose my (cool)


If you give me, make you give me like

If you give me, make you give me like


Mo ti mope mi o smart lati class one

Iwo nso oyinbo emi ń tabon

And I got a F9 in Maths gan-an

But I'm calculating hundred thousand (dollars)


Wey you hustle for one year

Me I made it on one endorsement

Five point GP from the onset

So you mean you still dey find employment


That be nonsense but I'm the dumbest

Ta lo sọ bẹ

See the numbers

I recorded

At the concept

Feel the pocket


How you go dey ask me say wetin be budget

I'm insulted


Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No be everybody father lo kawe, wa

Awa lomo way way, way way


Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe (true)


No be everybody wey go school

Who dey hustle na hin know the real way oo

Everything we do is all about the ego

Ogbeni check oo

No be who score hundred percent oo


Many men don make it at the ghetto

And if you check, dem no pass NECO (is that so?)

No dey form say you get sense

Na how you dey measure your intelligence


But we still no dey fit see the extent

If you no dey get cheque, what's the essence

When boys no dey fit feel your presence


Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn

Eni to mo way lo mowe gbagbe

No be everybody father lo kawe, wa


Awa lomo way way, way way

Eni to mọ way lo mowe

Awa lomo to mọ way

Kowo ti pe kowo wole

No be everybody wey go school lo mowe!

Comments