Yakubu Lyrics By Falz feat. Vector



Yakubu Lyrics By Falz feat. Vector


Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

You don't want to prosper

Come and collect Oscar

300 billion te gbà lówó ìjoba

Kí le fi se ná sir 


A ti fi je Mossa

Twitter dey talk

This one go hot

Other chairman corrupt but


This one is not

Youth sef dey talk

When we protest they shot

Make we carry PVC

Make we see wetin go sup

(E go sup)


Suddenly e scatter

Area boy ti jagba

As Ole dey japa

Olopa dey guide am


You wayo the number

The portal, e shut down

You drop us the lamba

Somebody e hack am


Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

(Ah ah )

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Ah ah are you calling a dignity...?

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster


The same Mr Yakubu

Oju ati Orun

Enu no dey work

Opolo ti burst


Na who do the law

Na who kill the law

Who people go ask

Na who dem go call

I been dey my own


Shey make I do like I no know wetin I know

Or make I do like I no see wetin I see

Shey make I be person wey no be wetin I be

You must be stupid if you think you have a case


Mr Yakubu who came from out of space

Mr Yakubu who is not like Gowon

He's not head of state

He doesn't need a gun


He took the results verified by a lot

The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead

And access the source of their claims

Mr Yakubu is just a name



Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

(First argument

I 'll leave the rest for the next argument )

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

(Calling me names)


Yeah!

Ki lo wi? Talk am make I hear

Olè Alàtenuje


You want lie say the cheddar no flow

The right thing na wetin you no know

Lion no dey sleep, for jungle


As the breeze blow, fowl nyash e don show

Lion no dey sleep, for jungle

As the breeze blow, fowl nyash e don show


Thank you my lord

I respect you my lord

Unreasonable tribal prejudice galore

Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó

O wá so fun p'ó ti joba tán, kón ma gbádébò


No be say the job clean, dem no get janitor

Evidence everywhere, everybody capture

Wetin you come write for inside your report card 

You think 200million people are not smart?


Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster

Comments