Alarm Clock Lyrics By Burna Boy


Alarm Clock Lyrics By Burna Boy 


God made us

He made the magical beings

It's important how you look at yourself

And you view yourself (Wake up)


How you look at your brother, how you look at your sister

We from the same tribe

It's Black love

It's that real love

Wake up


Ooh woah

Alarm clock, all stand up

Make una wake up

Ah, this early morning


Oh, this early morning

Ah, this early morning

Oh, this early morning

Ah, this early morning


Some people go wan dey talk

Instead of to thank the Lord

Some people no wake up

Ah, this early morning

Oh, this early morning

Ah, this early morning


Oh, this early morning

Ah, this early morning

Se dem send you ni

Se won ran e ni (E ni)

Se dem send you ni

No-no-no, no-no-no

No-no-no, no-no-no


Many things wey man go see

Wey dey make a man dey wonder

Abi se dem no believe me

Why dem wanna drag me under


I must be a special type of broda

Some type of Oga (Ayy)

You go come discover (Ayy)

That I'm really unstoppable

Jesu ba mi s'ona, s'ona, s'ona


Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan

Oluwaburna lomo

Omo oni j'ogbon


Enemies por gan

Ke sa ma ro

Everybody di body, body

Set your alarm clock


Aye yo, you awake yet..

Comments