How To Luv Lyrics By Omah Lay


How To Luv Lyrics By Omah Lay


You know

I'm just tryna have fun tonight,

you know?

Ain't nobody judging anybody

Everybody is beautiful tonight

You feel me?

Cause you known


You know

My body dey for Adamawa

(Wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)

My heade dey for jigawa

kom, kom, kom wah

(Wa-wa, wa-wa, wa-wa,


Woah-woah woah-woah)

My matter e full for nkom,

My heart carry too much ngwo,

ngwo, ngwo, ngwo, ngWo, ngw0,


ngwo ah

Girlie come show me how to love

We get married no divorce

It's just you and I endorse

All these diamonds ain't enough

My girlie come show me

how to love

(Show me, show me, show me)


It's just you and I endorse

We get married no divorce

All these diamonds ain't enough

(All these diamonds

ain't enough)


I've been trying, shawty

Trust me, I fuck with you

But I no believe say you go fit

to solve my issues


(Ah, ah-yiy, ah-yiy)

You know na kcee wey sing

Limpopo

My motor Dey for Ikoku

Chop my money intoto

Omotena hit my agogo go

I know wetin dey your kom kom


If you no give me l go Kolo

l get the spirit of ashewo

Port Harcourt boy Isaac Boro

Girlie come show me how to love

We get married no divorce


It's just you and I endorse

All these diamonds ain't enough

(No)

My girlie come show me

how to love


(Show me, show me, show me)

It's just you and l endorse

We get married no divorce


All these diamonds ain't enough

(Al these diamonds

ain't enough)





Comments