Naughty By Nature Lyrics By Burna Boy feat. Naughty By Nature



Naughty By Nature Lyrics By Burna Boy feat. Naughty By Nature


Yeah, yeah

Yeah, yeah


Hey I wanna see fine keles, come jam for me

Not the ones, wey dey from Instagram for me

Say God damn you no go fit, handle me


God go punish, whoever no gbadun me

Because I know that I'm the bigger man

Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh)


Til today I dey the same because I can't change

I be naughty by nature, I be gang-gang


Now you girl she say she like, the way my chain bling

I be king, so me and you no be the same thing

No be me, na God, do am no dey blame me


As you see, I jejely dey for my lane men

Remember when I used to hope and pray for change, men, yeah

As in any little petty cash change men (Ooh)

Just to get a ride back to the main land, yeah

Now when they see the double R, Im like Amen


Come make I give you tori

When nobody know me

When I dey run from police

Cause if dem catch my kpoli

Den dem go barb me goris

Give me quit notice

Carry me go, oh


Hey I wanna see fine keles, come jam for me

Not the ones, wey dey from Instagram for me

Say God damn you no go fit, handle me


God go punish, whoever no gbadun me

Because I know that I'm the bigger man

Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh)

Til today I dey the same because I can't change

I be naughty by nature, I be gang-gang


See me I no be politician, me no like no politics

Hmm, ha, like no politics

Go ahead, ask anybody my beginnings

Hmm, ha, beginnings


Dem go t-t-t-t-tell you say my style di wickedest

Hmm, ha, style wickedest

Wheather, monday, tuesday, wednesday, anytime of the week

Hmm, ha, anytime of the week


Come on, come on

Have a ball, if you act maturely

Aye yo who wanna get invited to a Burna party


I got a hunnid and eighteen, homies who's naughty

So baby don't you bring your friends, if those chicks are corny

We gets it on 'til the dawn, 'til they say this is ridiculous


Ladies they love the way we come through in the clutch

Fellas who can't keep up, might as well hit the dust

And haters bump what they sayn they don't mean shhh

Yo, I give three words when I try to scoop her

Then after that, ain't got no time for no party pooper


I keep to moving, 'cause we zone out and own our own damn lane

Thirty years up in this same game, still doing our damn thang


Heard I'm a earner, had to earn a burner

Trigga nigga, Naughty Nation, marshal arsenal

Never had to use Burna's burners

I'm a changed man, still the gun range


Singing karaoke, wife wearing Dolce

Black fist, pick still stuck in my Goat tee

Been winning, befriending woman, from the beginning with a dripping driver

African emblems on the engine, engine, engine


A number runner, every summer, what's hopping with ya option

Keep it gutter witcha brother


Hey I wanna see fine keles, come jam for me

Not the ones, wey dey from Instagram for me

Say God damn you no go fit, handle me

God go punish, whoever no gbadun me

Because I know that I'm the bigger man


Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh)

Til today I dey the same because I can't change

I be naughty by nature, I be gang-gang


Some people think it's a game, like connect four

Til I, rise the ting and dem collect four

I come extort

Give me both, mine and yours

Silent war


Cause anyone could be next door

I was born, Naughty by Nature

Now I make more

But still me wicked as they come

Your eyes get sore

Why you watch my pockets for?

Watch it (Hmm)


Spaceship Rocket Boys

Runner by nature

Know that shawty bang-bang

New Jerusalem Africa the same game

Boom bap, boom baye, I'm on the same, slang


No protection, no peace, they know the chain game

Bang, bang!!

Comments