Selfmade Lyrics By Lyta

Selfmade Lyrics By Lyta

Oh my oh my uh, yeah yeah, oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah

Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta nah

Olamide don sign the boy

Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn ahn ahn ahn

Shout out to those people now wey Dey show me love

That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah

Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh

Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Work work work work work, because man must to chop

Everyday say me dey hustle now, am heading to the top

Ji masun, omo iya mi, hustle hard and take it slowly

You know say nobody holy, no follow dem smoke poli

Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole

Oluwa oshey, won ma b'owo se'n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh

Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Ji Masun, Omo Iya Mi, Hustle Hard and Take It Slowly

I Know Say Nobody Holy, No Follow Dem Smoke Poli

Work work work work work, because man must to chop

Everyday say me dey hustle now, am heading to the top

Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole

Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole

Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Mama, I made it, oh yeah, papa, I made it, oh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah

Kasa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, oh me Lord oh

Ka sa ma jo ma yo, ka sa ma jo ma yo, ohoh yeah!No 

Comments