Temptations Lyrics By Omah Lay


Temptations Lyrics By Omah Lay


BGRZ, this is a banger..!


How do you love like that?

Your eyes no dey dry water

Today, I dey on this one

Tomorrow, that one

If it wasn't for you

Wetin a boy for do?


In all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me

strong

You see all of these temptations,

temptations


Wey dey inside my life, you still hold me

strong

Oh-oh, oh

My Rizla

When I dey down, I roll one


To go back up

Oh-oh, oh

My day one

From way back, you dey there

You no give up


When I don backslide in my passions,

and in my prayers

When I no get occupation

Only you see my potentials

Idon't even keep up with my family


Barely even post my picture on Insta

Cannot deny that I got issues, sadly

But you dey for me today

You dey tomorrow

Munagi,e go be forever

All the things you wish for me, I wish for

you


Me and you together, forever

In all of these temptations, temptations

Wey dey inside my life, you still hold me

strong


You see all of these temptations,

temptations

Wey dey inside my life, you still hold me

strong


Oh-oh, oh

My rizla

When I dey down, I roll one

To go back up

Oh-oh, oh

My day one

From way back, you dey there

You no give up!



Comments