Play Am Lyrics By Burna Boy,Konshens & Oritsefemi


Play Am Lyrics By Burna Boy,Konshens & Oritsefemi


DJ Music Pro

Young D, Young D

The Boss, The Boss

Oluwa Burna

Agbabiaka oh

Yes-yo

Yo, beat up all the set stick


This is a musical taliban, number one, ratata

Up to the town, dem be no sabi nam

We gettin' down, Hungeria, Nigeria, downtown


Through long side I'm in British shoppin'

Dem we ne scatter musical taliban number one

Omo but na fi ah Afghanistan, oh-oh


Young stars will pouch out in the sky

Enjoy we life, not just live to die

Bring the herbs, come give the eye

We no drink to drunk, but we smoke to fly

Every toes are free to dance

But we at the gyal dem champion

Money makin', e no' ai' at scatter the plan

Make we maka the charade, dem dey hold am to gyan (gyan-gyan)

Ayy-ayy-ayy-ayy-ayy

Men from Kingston don come to join, ayy

New York Ciroc and dem gyal's not playin'

Africans, whites, dem ma like what all I'm sayin' (why?)


DJ, play am

Join, make I freak and dance all (play am)

From Nigeria to the world (play am)

This gbedu drop like bomb (play am)

Oluwa Burna gan-gan njo (ejogodo)

Dem think say na play play (ejogodo)

Nisin wonti m'ere (ejogodo)

Anywhere we go, dem dey show we love (Baba Oluwa loshe oh)

I say anywhere we go, dem dey show we love (Oritse modu'pe oh)


Alright, bring up every DJ wey dey sound this track (saa'bada)

Tell dem Oritse Femi soundin' that (yeba)

Tell dem galala down thingy bountin' back

Big up man Neli'on hunter huntin' black (yes)

Dem be original danfo drivers

And baba for you'll and African China

Daddy Fresh, Daddy Showkey and ma fellows bengy


I foh dey hear 'em everywhere but round 'em plenty gan-gan

All the personnel from dunger London

Sample the Queen, I dey want stereo man

Big up, letter man and ah naughty ah wifey

And I no forget my fans wey dem dey for wharfy

Anywhere we go, dem dey show we love (Iba f'Oluwa loke oh)

Anywhere we go, dem dey show we love (Oritse oshey pele oh)


DJ, play am

Join, make I freak and dance all (play am)

Musical taliban, number one oh (play am)

This gbedu drop like bomb (play am)

Oluwa Burna gan-gan njo, (ejogodo)

Dem think say na play play (ejogodo)

Nisin wonti m'ere (ejogodo)

Anywhere we go, dem dey show we love (Oritse modu'pe oh, ahh-ah)


I say, oya gimme all the girl with the good, good ka ka

Good, good ka ka, better ka ka

Gimme all the girl with the good good ka ka

I no want the girl wey ka ka don cast (oya)

I say, gimme all the girl with the good, good ka ka

Good, good ka ka, to ri mo tin kana

Gimme all the girl with the good, good ka ka

I no want the girl wey ka ka don cast


DJ, play am

My hand dey scratch me (play am)

E be like say money don come (play am)

Ojuelegba la tin gb'owo (play am)

Sabo, Yaba, la tin she'wo oh (DJ, play am)


Play-play-play am

Play-play-play-play-play am

Play-play-play-play-play am

Sabi boy

Person wey dey nama no believe say

Person wey dey sell chicken dey make money

Eazy (eazy)


Young D

DJ Music Pro

Comments