Aye Lyrics By Burna Boy


Aye Lyrics By Burna Boy


It's Naptown baby!


Ahn-ahn

Bo-bo-bo-body oh, body oh

Champion


All of this money I'm payin' (payin')

Oil from state to state (state)

Chillin' with the King and the Queen

(Chillin' with the King and the Queen)

Girl you know, girl you know


Put it in the Hermes and on 'eg (put it in the Hermes and on 'eg)

Put it in the drip I wear (drip I wear)

Yes, I pull up in a Benz

And I gat my goons on deck


Aye o pe meji, omo, aye o le (sa kuru gbe-gbe-gbe)

Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye (soonu)

Aye o pe meji, omo, aye o le (who goes there?)

Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye


Ahn, uhn-uhn

I said dem go dey gum body (body oh)

And go dey use me dey popori ('pori oh)

I be their number one now (champion)

Shey na because of this money (money oh)


Wey dey make you call me horny (horny oh)

I say horny fire (fire)

You go shake am tire, ayy

Somebody call 911 ('11)

You foh dey go your house

You know say night don come


If e be those people wey dey fight for night

Then I go meditate

Fefunna Kiss please shout penetrate

All the ones wey come down, relegate

I dey try owe bypass Bill Gate

Soonu

Who goes there


All of this money I'm payin' (payin')

Oil from state to state (state)

Chillin' with the King and the Queen

(Chillin' with the King and the Queen)

Girl you know, girl you know


Put it in the Hermes and on 'eg (put it in the Hermes and on 'eg)

Put it in the drip I wear (drip I wear)

Yes, I pull up in a Benz

And I gat my goons on deck


Aye o pe meji, omo, aye o le (sa kuru gbe-gbe-gbe)

Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye (soonu)

Aye o pe meji, omo, aye o le (who goes there?)

Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye


Anybody say hey, ah, hey (hey, ah, hey)

I just dey do my things

That's why I just dey my lane (dey my lane)

As I enter the place, I just dey see obey (obey)


Make you dey your lane, make I dey my lane

Make you run your race, make I run my race

Livin' everyday like a holiday

Ahh, we on here


We don know

We don see so many things

Make you dey your lane, make I dey my lane

Make you run your race, make I run my race


Somebody call 911 ('11)

You foh dey go your house

You know say night don come

If e be those people wey dey fight for night


Then I go meditate

Fefunna Kiss please shout penetrate

All the ones wey come down, relegate

I dey try owe bypass Bill Gate


Aye o pe meji, omo, aye o le (sa kuru gbe-gbe-gbe)

Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye (soonu)

Aye o pe meji, omo, aye o le (who goes there?)


Aye Adenuga, omo j'aiye j'aiye

Ahn, uhn-uhn

Poh-poh-poh-poh-poh

Sa kuru gbe-gbe-gbe

Comments