BBA Lyrics By Tia
BBA Lyrics By Tia
Me and my guys steady chase money o
Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money oo
All night scream Jehova
Waka down bariga
Before man dem turn highlander
Omo base on Sapa
I no Dey bother man
I no Dey bother my self anymore cause
I know say this life na pain
And anything wey you chop na again
If you don go you no go come again
I still Dey feel woman
But I no stress on no girl anymore
Cause that kuchi no cure my pain
l come cum to my sense again
If money dey na hin she go Dey
Wow wWOW WOW
I can't explain my love for designer
At the same time can't forget desire
Energy God can't quench all this fire
Ima tell ya wow WoW wOW
I can't explain my love for designer
At the same time can't forget desire
Many delays no mean say denial
Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money o
Emi Baba o nile won nio
Ope oduro Otun Lekan si o
Me and my guys steady chase money o
All night scream Jehova
Waka down bariga
Before man dem turn highlander
Omo base on Sapa
We Dey move we no Dey japa
If i hear say you style pass Voodoo
If I hear say you drip pass jago
Oshari awon olowo ni mobato
I geti dream then to be like Don Pablo
See as E Dey be
Woti jon awon agbawo
Everyone be legendary
Ogbo gbon jack sparrow
And you can be you wanna be
Be you wanna be ma n**** kole shawo
Wow wOW WOw
l can't explain my love for designer
At the same time can't forget desire
Energy God can't quench all this fire
Ima tell ya wow wOW WOw
I can’t explain my love for designer
At the same time can't forget desire
Many delays no mean say denial...
Comments
Post a Comment