Bode Thomas Lyrics By Balloranking


Bode Thomas Lyrics By Balloranking 


l am Balloranking

In my head, I've been tryna put things

together

Watch Over my steps, intori aye kan

lowa


Everyday I reason way forward

Like monthly make l dey make billion

Them sing along word for Word

O sa ti mọ bo se n lo

Ask for Bode Thomas

I no fit snoo0ze


Money put for me mood

l've been looking up to you

In anything I do make I no loose


Man I bad man, man I bad no be today

Jaja fight all the battle wey dey come

my way

Cuz aye kan lowa

Mo ja Tequila

Many for me shoulder

Sativa lori koda

Oh oh O Lord


Everyday I reason way forward

Monthly make I dey make billion

Hmm, (Make I dey make billion)

O şa ti mọ bo şe n lọ

Them sing along word for word

Ask for Bode Thomas(Ask for Bode

Thomas)


Hmm e be things

In any situa' I move my feet

Me l burn canabis

You know many dey for Dungeon

Revelation to Genesis

Before dem go dull my spirit

Şayo don kill my boredom


Omọ iya mi ko si işoro

Boy trending no promo

Şo mọ pe Olohun j'ęda lo

Oh oh O Lord


Everyday l reason way forward

Monthly make I dey make billion

Hmm, (Make I dey make bilion)

O şati mọ bo şe n lo

Them sing along word for word


Ask for bode Thomas(Ask for Bode

Thomas)

Şayo don kill my boredom...


Comments