Craze Lyrics By Mani Lapussh,King Six & iNation


Craze Lyrics By Mani Lapussh


Ladies...


It's a beautiful night and ah

We'll be your serenaders for the night

And if you got your panties on, I hope you know it's wrong

So we about to take it off with this song


Yeah

Look, uh

Figure 8

Pretty face


Girl you know I'm liking that your little waist

Make you step into my space je'ka Trabaye

Ma lo shalaye, Je'ka Rakpaye


You know you spending the night, why you dey ask?

And this your booty na war see as e fat

I see the curve for front before you pass

Baby make I dey chop I no dey fast

Look, sweet clean girl omo, see as you fine

I see the fire that's burning within your eyes


Everything I need in my life between your thighs

Baby open am up make I slide

Make we f*ck, make we bust, make we loss

We go do anything wey we want

We go flex you go, you go shock

You go see say the boy sef dey ball cos

If I catch you, you go craze!


Make you put that kitty kitty on my face

If I catch you, you go craze!

Make you put that kitty kitty on my face

Girl I dey feel you no go make u feel blue

Make I please you tease you want to feed you

Make my finger linger right inside you

I be your fan girl easy make I blow you(La la eh)


I like it when your body bend over

Make I ride over you like a rover

You make me stand up like a soldier

Beat that booty up like it's a konga (woo!)

Baby girl you know we've gat things to do


Baby girl you know I'm so into you

Oya spread make I dive into you (Ahh ahh ah)

Baby girl you know we've gat things to do

Baby girl you know I'm so into you

Oya spread make I dive into you (Ooh no)

If I catch you, you go craze!

Make you put that kitty kitty on my face


If I catch you, you go craze!

Make you put that kitty kitty on my face

Why you dey para gan

Body na paragon

International botty baby you matter gan

I'm tryna give you the world not tryna stress you


Let me oomf uhh see let me sex you

Tryna ride you girl say ride me

Tryna make you ride me baby ride me

Tryna ride you girl say ride me

Tryna make you ride me baby ride me

Comments