Gba Lyrics By Burna Boy


Gba Lyrics By Burna Boy


Mo ni kon gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Gba gba

Gba gba


Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Them talk say I'm bad but so are you

I know what's really going on and so do you

Ayy ayy

I no dey find person trouble

But them no dey lie when them say 


Oluwaburna ko gbadun

And if you ask wetin dey sup

Then I go show say the matter plenty

All the people wey dey lie for themselves 

say them be holy holy


E dan tey wey I dey talk

But e be like say you no dey hear me

Many things dey for my mind as I'm singing this song


Mo so fun won kan gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Mo ni kon gba gba o

Won fe gba o gba o


Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Gba gba

Gba gba

Gba

Gba gba

Gba

Gba gba

Ayy ayy


Everybody dan dey wait

People body dan dey shake

We go know which way to dey

Awon temi le toyan

Me I no know as you dey see am

But I know as I dey feel am

Shora ko ma lo dija o


Gimme gold gimme silver

Gimme beach gimme river o

Gimme drink gimme liver o

Gimme tinkili sweet love o

Gimme everything I need now

Omo if you ask wetin dey sup I go show say the matter plenty

Many things wey dey my mind

Some of them go do like say demma blind


Mo so fun won kan gba o gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o

Mo ni kon gba gba o

Won fe gba o gba o

Mo ni kon ma worry to ba ya won ma 


gba o gba o

Gba gba

Gba gba

Gba

Gba gba

Gba

Gba gba


Them talk say I'm bad but so are you

I know what's really going on and so do you

Ayyy

I no dey find person trouble

But them no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun


Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba


Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Mo ti so fun won ki won gba

Won fe gba

Waan gba

Comments