Gone Hard Lyrics By Yan Yan
Gone Hard Lyrics By Yan Yan
I'm sorry if I make money frown face
Why they all wanting a package
Why ti esè complain? I'm not perfect na
Se anybody perfect sha?
Gbogbo won ma gbagbe
Sapa dey won ma find way
Them never tell you pe owo lo se koko
Owo lo se goal goal
Owo lo ń cho
Owo lo ogo
Olowo lo ń dege pose
Na money get toto
Sebi na who fine dey snap photo
Omoba oto lońso eni tò yo loń jo azonto
What can fa !?
Naming ceremony in my compound
And I wasn't invited
Who does that?
Some say am a bad influence
No bad songs, you a menace to the
SOciety
Who talk am ?
Mio wabi wa lodge ma expect pe ma
check out Baba Let's be guided
Like we no day send them he who
snitch is a bitch
Na why me no day rep them
No cap Kosi fila gungun
If na rap my hood go carry me winning
Over 2.5
I been dey drop bars like mi abaga
before
Mori bus Naira Marley mo tag
Badoo de tini punchline omakin jawo
mo
Mode ya fi ibile cap chai
Na who day wuge for where me I dey
Kin fi mnatter e pass time ninu track
Jen fi won catch cruise
Sun segbe kan yanyan Nbo
When am coming you move
Woni wo man ju ada won lo mogo so
So giran abotin wo jet li ju
Bazuka todun meji gbau
Alagbara lon manje
Secure the bag make you secure
yourself
Ti eti e bajabo Kosi jesu tomale
Oboi Joke apart Bobo wetin day pa
Lai gba wire Them say awa olori day
cash out
Them day for dagba day fresh
Them pend us for here, Make there
papa day face the sapa
One day the Shayo go clear for our face
Na that time the yawa go gas
When the bushmeat go turn back to
the hunter
Oko lasan lama fi bayin ja
Ogbeni no joy in the city
Boy just day kwana day vex
Our head don day mamba
Tobo tawa ba wo bank
Ema lowa surprise pe owo ti building
lama gbe japa
E no go good if we loose our cool
U no see the goons for my back way
day boost
Wonma figo ko for sell si e loju
Tawon temi oba ti ri eje
Inu won okin dun
No more how far nigboro Na how long
Na why just I dey my dey to avoid see
finish
No go day call me your brother
When you day gbadun you no hit my
kapal digit
Moban se soft evangelist
Malo ma wyn cesari
Obsv yen she koko my N****
Shora fun ore tofi iwajo Judasi
Np Np shodamo toba ri
You no sabi Foreign, Tijani you no know
Armani?
Any base wey we agama, Mosquito
pass we go shell am na Unlawful
Gathering
No be for here go front
Na lce dem dey burn
Egbe boys no go wère wère
Na Colos dem dey puff
Money stop shit money stop nonsense
You don't know talika ni le aye masu
Forget the rainbow way dey that your
face
Ti orun ba pa e asiri make up matu
Kudi Na you boss pass Shay make
drop hand
Ego after you na you
Aje wa file temi se ibugbe
We self don see awagan ti fori laku
We no need referee for this match way
we day
Tori kowun to blow awon omo oro ti
pick
Opelope oyinbo lara awon boys
God bless my maga
More funds to yankee
Lojo pay day apo Merin makun
Inumadun
N***** go day happy
Fo papidin ki swinol malo lowkey
Kama wokan pelu skuchi to chill
Everywhere stew nothing spoil we go
ball
We go ball till we off
I go put my phone for Do Not Disturb
Dajupa yen sure
No more lapping in my bus
Who I no sabi may him drop
E no go pain you no be my fault
Cause na me know as everything Dey
Sup..
Comments
Post a Comment