Grace Lyrics By Yan Yan


Grace Lyrics By Yan Yan


I told myself I won't fold, nor relax

Life is good with the money, it's all cool

N***** been going so cold for the bag

Money make a good samaritan turn

Jew


Watch who you calling your homie you

grab

When it gone, yOu see many becomes

Life e no balance, inside boys quarter

few

Itura wife born 2

I had to put in my pains, I had to put in

my struggles

N***** been warnting us stumble but

obstacles we crumble

When I dey gbe se loru moju, se you

dey cuddle


No padi for jungle, semilanu gan ti

sanju o

All man for himself o, all man for himself

Shit, shit been happening inna the

ghetto, ghetto

All man for himself o, all man for himself

Shit been happening inna the ghetto


Omo see journey of a thousand miles o

Oga no dey road, private jet no go fit

help you

Situation whereby everybody dey

shalo, every mallam with hin own kettle

Na for this life you go see person wey

no get leg, still dey envy who get shoe

Keep that okele br


Eba yen si ma wulo as long as star boy

still get stew

No be the end, I dey on pending

Sorry if my words are offensive

But I don too semi

Mio sha le pe malu le egbon, because l

wan chop meat

Why I no go hustle na big time fk if one

yaro go dey oppress me?


Na body go tell me if male open mouth

no be ategun suppose dey fe si

Woni ila owo mi emi mo ko, eehn

oyinbo to se pencil sa lo se eraser

As omo ogbon ti mo bu omi sapo

motun baba god write

Mofi trust format bere, omo iya mofi

loving you end chat


Baba, forget motivational quote o

This life hard, this life mad

Oni ye bridge timo cross

Male ati pale mo lost

But at all, at all, jen gba wire to ma

mumi pa lappy de for months

Nba se nbo ashlux le ni kin ma ko si

Christian Dior


Is not my fault shayo lo mu mi fi igbati

gba iro lowo joy, I'm sorry

We went through shit that we can't say

but now hallelujah, we shante

Orientation no dey full basket but je n ja

e bi awon omo oba se ma nse

If the mountain does not go to

Mohammed, Mohammed should go to

the mountain


In Jesus name we pray, amen, no use

cele candle dey wyn grace

I told myself I won't fold, nor relax

Life is good with the money, it's all cool

N***** been going so cold for the bag

Money make a good samaritan turn jew

Watch who you calling your homie you

grab


When it gone, you see many becomes

Life e no balance, inside boys quarter

few

Itura wife born 2

I had to put in my pains, I had to put in

my struggles

N*****been wanting us stumble but


obstacles we crumble o

When I dey gbe se loru moju, se you

dey cuddle

No padi for jungle, semilanu gan ti

sanju o

All man for himself o, all man for himself

Shit been happening inna the ghetto,

ghetto, ghetto


All man for himself o, all man for himself

Shit been happening inna the ghetto

Yeah, we move

So many flew but loose

Some lost there way in the bush

Some n***** WOO


They assume we dead ntor, we shenk

lucozade but we boost

You sno0ze while we stood, we grove

when am done with my book and the

kush


I get in the boot

We cruise now they dance to the tune

like cocoo, I take dem n***** straight to

di moon

Now am on trips to the high place, on

the high way, hit me up only if you gat

chase


That urgent 2k if e can't wait, gbagbe,

even meself dey looku Jah face

Jah grace, Jah grace ni mo kigbe, Jah

grace ni mo jagbe

Me kel no follow them n***** throw

pool party for devil passage..


Comments