Jah Bless Me Lyrics By Wizkid


Jah Bless Me Lyrics By Wizkid


Jah Jah Jah Jah Bless me

Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Bless me


Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me


When I show for the party, see Dem dey turn up dey Go

When I show for the party, see Dem dey burn up dey Go

Yeah dem know Wizzy baby, say I be killing the show

Yeah dem guys dey for party and then the chicks dey follow


Jah Jah Jah Jah Bless me

Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me


Good people go to heaven

Bad people go to Hell

But where do Gangstas go?

I say where do my people go

My people wey dey for Zanga, wey no get choice to make the doe

I wanna know, I wanna know

What dah Government really gat to say, about the things wey dey happen

I wanna know, I wanna know

What dah Government really gat to say


My music playing, lou-lati-loud

And the girls Dem dey dounce-douti-dance

My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday

Everytime Dem see me Dema wave


My people playing, lou-lati-loud

And the girls Dem dey dounce-douti-dance

My ghetto people feeling, they feeling Wizzy music everyday

Everytime Dem see me Dema wave


Jah Jah Jah Jah Bless me

Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Bless me


Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me


Please God, Please God I say send me my daily bread

I say don't put it where it's hard to find

Let my music tell the people story

Don't let my life be a normal story

I wanna live in glory

Please God, Please God I say send me my daily bread


I say don't put it where it's hard to find

Let my music tell the people story

Don't let my life be a normal story

I wanna live in glory

To the ghetto youths, drop ya Guns

Pick ya words, done


Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam

International Bam, oh yeah

Gunshots with the Bam Bam, with the Bam Bam

International Bam

Whoo whoo, yeah yeah yeah


I say my Jah Jah Jah Jah Bless

Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me


I say my Jah Jah Jah Jah Bless me

Jah Jah Jah Jah Jah Bless me

Yeah you take away the pain that stay stressing

Bouncing about my God wey dey bless me

I say my Jah Jah Jah Jah Bless me...

Comments