Ngozi Lyrics By Crayon & Ayra Starr



Ngozi Lyrics By Crayon & Ayra Starr


You gimme light bi ti solar

Can feel your love taking over

On a good day I be loner

See what you make me discover ah

Girly you dun change my persona ahn

The revelation is in order


All the pressure I been under

Why I call you Ngozi

God dun bless me Ngozi

No deserve this kind loving

The loving wey you show me

Private lounging in Paris

With expensive room service


No one make me do like this

Girl i gat you no worries

E dey do me, wa wa, o o

Scatter my internal

Craving your nsala o

No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o


Hypertension idi nla nla

Referee no disallow

No killy me Kitana

E dey do me, wa wa, o o

Scatter my internal

Craving your nsala o

No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o


Hypertension idi nla nla

Referee no disallow

No killy me Kitana

I know you're waiting

I'll run hastily to you

In my panamera

Hola hola hola


I'm levitating

I feel ectasy when you

Whisper nakupenda

Wetin you put for this your jollof

You've gat my heart and my soul on lock

And i wanna go crazy with you

Thru the night till the sun come up

Lets do it all do it all for love

Cus moti fun e ni kokoro

I never wanna lose this


To you I belong

This must be love

E dey do me, wa wa, o o

Scatter my internal

Craving your nsala o


No killy me Kitana

Jeka lo biza wa o

Hypertension idi nla nla

Referee no disallow

No killy me Kitana

Comments