Normal (Open Verse) Lyrics By Victor AD


Normal (Open Verse) Lyrics By Victor AD 


I dey fear you

Redeye for them

Craze


Omo I stand the well with my ten toes

Give the different vibe wey go make them come dey dance with their heads

No be everything a man see e mouth suppose to dey talk

I put in the work oh move different with my work oh


If them go left I go right for them

If them go back I go front for them

If them movе side I change am for them

If thеm wan run I take flight for them

Oh yeah yeah yeah otilo

Them join but them no fit catch

Them wan spoil wetin god done patch


Normal normally I no normal oh

Normal normally I no normal oh

Normal me o normal me o normal

We be abnormal people

Normal normally I no normal oh

Normal normally I no normal oh

Normal me o normal me o normal

We be abnormal people


In a world of many normal people

My eye dey red my head dey hot

I no be normal people

And who normal don end for here

You wan be normal people

You still dey sleep with your eyes close

Like you be normal people ah


In a world of many normal people

My eye dey red my head dey hot

I no be normal people


And who normal don end for here

You wan be normal people

You still dey sleep with your eyes close

Like you be normal people ah

Oghenebiko oh


Normal normally I no normal oh

Normal normally I no normal oh

Normal me o normal me o normal


We be abnormal people

Normal normally I no normal oh

Normal normally I no normal oh

Normal me o normal me o normal

We be abnormal people ...

Comments