Not Holy Lyrics By Candy Bleakz Feat. Blaqbonez



Not Holy Lyrics By Candy Bleakz Feat. Blaqbonez


Ladies Dragon

Mafe!!


If I could say the weather go do so

Whey they attack me like Gatuso?

My Fashion High, eyan Jago

Nwakeko, bami la′gbo, uh

Why you gonna do like this?

Why you gonna vibe like say you be God oh?

Why you con dey shout like that?

Uh, you dey shout for me?


All my guys don gbeff

All my guys don shayo

All my guys don penkelemes

Basira ti shayo


Won ni “k’ama fa kpoli oh”

Won ni “k′ama fa skunk”

Won ni “k’ama gbe molly oh”

But, you know I’m not holy oh, holy oh

Yeah


Mama found out the hard way

Dad don′t know he could find out the hard way

Cause even me sef no believe am

All these years, I was fighting against Sativa

Make somebody watch over me


For this life, make I no go comit

Cause these people wan dey test me

I′m high all day, make dem no stress me, yeah

Now, I wish awake and bake

Need to slow down cuh the life is a race

Make I focus, only money me I make

It’s a hundred thousand millions


All my guys don gbeff

All my guys don shayo

All my guys don penkelemes

Basira ti shayo

Won ni “k′ama fa kpoli oh”

Won ni “k’ama fa skunk”

Won ni “k′ama gbe molly oh”

But, you know I’m not holy oh, holy oh


Ti moti f’asho awure joko, ti moti para na

Ati 1920 bobo, ni mo tin fa gbana

Won ni “won wa mi”

Won ni “won wa mi”, uh-uh

And, I′m on top of the world, I no dey bota, on God


All my guys don gbeff

All my guys don shayo

All my guys don penkelemes

Basira ti shayo...

Comments