Obodo Lyrics By Mr Raw Nwanne


Obodo Lyrics By Mr Raw Nwanne 


Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh

Obodo ekwelugo nu oh oh oh

We getting down oh

Everybody biko bia nu oh


We doing this oh

Obodo ekwelugo oooooh

Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this

Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh


We doing this oh

Now first of all make I introduce myself

Afam bu that's nigga Raw that nigga Raw

I'm from Umuesere Amabor

Okokitem in Abia State

Gezia nu nti now make we relate

Abum a n but owu n'asam

M'gucha rap'a ma unu egoro egwu'a

I go vex


Because ejego'm America gua egwu

Biko nu kupurunum aka una imagine

Ndi Igbo kwenu

Ndi Igbo kwenu

Igbo kwezuenu

Let me appear

With my bottle of beer

Because we had it up here because we had it up here

We done suffer pass King Jaja of Opobo

May God help this Obodo


And our Naira and Kobo

I no be koko I just dey flow to make dough

Egbe belu ugo belu nke si ibe ya ebena should go

Some get company but them no fit dash beggar one penny

For ceremony na so dem go dey thro'way money


If life na something wey money fit buy

Inno talk am with Ahmed say the rich go dey live

The poor go die

Before before we be giant of Africa

We go create new states make we be like America

The new states come drive non indegenes commot


Infact the ones wey remain dey overwork like robot

To me all these things just dey as good as

Most of we leaders dey like Judas

Ufodu ji austerity measures

Begin dey loot our treasure under pressure we say we under pressure

Who go fit live with one love and harmony without money


See as people just dey turn to povery property

Money no dey my pocket economy sill dey drop

Even self me wey dey rap never chop

Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this

Obodo ekwelugo nu oh


We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this

Obodo ekwelugo oooo

Make una fashi say we dey for hard times

My fellow country people this na my turn to shine

I sabi say a stitch in time saves nine


But the problem be say water done enter pipeline

Nineteen sixty k'anyi were independence

But still everything anya n'afu bu nonsense

O mu ko maka NITEL kom ko maka NEPA

When common man like me no fit buy newspaper


Otutu ihe n'eme na obodo anyi'a bu naija

In short we need person wey go be like prophet Elijah

Cooluo down ngee you go get the jerk

Nigeria done wowo so tey e dey give me headache

Na so I enter market one day ka'm gote garri

One cup na Twenty Naira this thing wee n'agbam nghali


I carry vex buy one cup wey I go chop

As I dey go house police talk say make I stop

Hold it wey thing you carry

I tell them say na garri

Ha juam o ya ka'm ji n'ezuzughali n'agbaghali

I ask them but why all these harassment

Wetin I do to deserve this embarrassment

Me I be citizen and my name na nigga Raw


Biko who una be

Abi na man-O-war

Soldier men

Mobile police or Bakassi

Because e be like say una dey envy my versace

Make una leave me alone

Anam ewe iwe oku n'asu nsu

Nwe single bone

I begin halla based on say Naija na my nation

I no sabi say my right no dey for constitution imagine


Na so them begin panel beat my face

If una see wetin them do me that day una go craze

Them carry machine gun knack me for head

One of them woze me slap anyam acha red

Wetin you do now

Them talk say I mis yarn

That day ndi'a kurum ihe tiker kuru pan

But as a big boy I no suppose cry

Because na mess up if say tears commot my eye


Na so I come bone like Bone Thugs n Harmony

Them collect my shoes my wrist watch them seize my money

Them panel beat me finish I no talk

These kind things happen because I no dey stay for Aso Rock

Like play like play I for die that day

But to God be the glory say I still dey kampe


Kedu nke bu na amekwero nua mmiri togbo iko

Chineke nna biko naputa mu

Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this


Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this

Obodo ekwelugo oooo

We getting down oh we getting down


Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this

Obodo ekwelugo nu oh

We getting down oh we getting down

Everybody biko bia nu oh

We doing this oh we doing this...

Comments