Only God Lyrics By 4K Rhap
Only God Lyrics By 4K Rhap
Surely goodness and mercy shall follow
me
All the days of my life
And I will dwell in the house of the
LORD
For ever N ever Amen
Woo!
See!!
As I wake up today ago pray to the jah
(ago pray to the jah)
Make he bless my day make my own
too beta (make my own too beta)
As I wake up today ago pray to the jah
(ago pray to the jah)
Make he bless my day make my own
too beta (make my own too beta)
Cause nah only you l gettie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Cause nah only you l gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Cause nah only you l gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless al my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Ano wan hide for my face t'inbari egbe
mi t'on boo
Ki omo underage k'oma sofun mi pe
Come
Tinba brush tan kinma r'onu k'into
chop
Make your blessings overflow kan le
mon wipe m'oni God
For where I dey for my hood k'oma seni
t'ofe suffer mon
Focus on my craft till l make it kinde
bigger more
God no be say l get any pOwer
M'ofe ki emi ati sapa ki oro wa di kama
rira mo
As we dey work awon kan p'ewa ni
shise shise
Won tun gbero sile wipe kin te kin te
Why dem be hating on me
Wetin dem no chop won wa s'ope ki
emi kin je kin je
But ano foò cause l get God
And he be sure plug
He dey follow me like backup
Soo frenemies e lo shutup
Cause if you do anyhow
And he be sure plug
A ma payin biti bedbug
But ano foò cause l get God
He dey follow me like backup
Soo frenemies e lo shut-up
Cause if you do anyhow
A ma payin biti bedbug
Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
hate
3rd finger for the pple wey dem
me
Cause nah only you I gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Cause nah only you l gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Makeyou bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Cause nah only you l gettie
Ano wan dey beggie
Change my story make I cashout on
steady
Me and my fam (families)
Make you bless all my Og
3rd finger for the pple wey dem hate
me
Blesswhizzy on the mix
Lollz
Comments
Post a Comment