The Bag Lyrics By Yan Yan


The Bag Lyrics By Yan Yan


Shonka shonba

Only money play, play eh eh eh

Money make man craze eh shege

Anyway is a motherf***ing way mehn

I'm getting married to the game, I'm

changing the surname


Sorry please pardon my language, this

people turned me a savage

Looto I came from the garage

Yeah am a garbage lati orphanage lane

No be today omoe don tae

Ti hustle yeń ti mu standing wetin eye

see no be small thing

Gat me heading for the high way

Gat me expecting my pay day


I'm sorry if I make money frown face

Why they all wanting a package

Why ti esè complain? I'm not perfect na

Se anybody perfect sha?

Gbogbo won ma gbagbe

Sapa dey won ma find way


Them never tell you pe owo lo se koko

Owo lo se goal goal

Owo lo ń cho

Owo lo ogo

Olowo lo ń dege pose

Na money get toto

Sebi na who fine dey snap photo

Omoba oto lońso eni tò yo loń jo azonto


Owo lon se oun gbo gbo, kudi lo le Eko

Owo lon control lo ń san fun olosho

Ego lo n fi gbe roscow

Paper ko lofi pe paso o, e filè leave him

Ko lofi paper pe Baddo

Tio ba se oro owo emi o gbo kankan

A fe gbo kokoko who's at the door

bawo


I bet you like the Bentley, you gotta

Work to get it

I'm talking plenty money, I'm saying

pounds and sterling

Make sure you getting it by all means

Get ready to turn workaholic


Shay be na you wan nack Givenchy

Na you say you like better things

Owo mani VVIP

Abi oro boya wońra Benz lawin

You fine you no fine, e no concern

anybody


Drip on drip on Gucci, you sabi spend

lavishly

Pink lips no really dey compulsory

Na money dey stop bullshit o

Bobo ni apate ni Lekki

Nickname na hotty hotty

Bobo get many bestie

Talo ni zaddy oshi


Na money dey cause job, money na

soft work

Make money dey surplus, ki owo ma

pòpò ki asu ma loń club

Money na convoy, money na comfort

Na who get money dey flenjo


Make money don't make noise

Ji masuń otiń jogor wake up

Talika lo mo what's up

Na money me I find come gbe sori bi

World Cup

Prayer warrior dey beg God but hin no

get work

Make that n**** go find job

Jesus Christ no go send funds


Poverty na setup

Wetin money go cause bros

Òun loń lo lokań yen

Money is temptation, money is

Corruption


Money you're welcome, money corrupt

us, money please spoil us

Swear wetin money go cause bros

Oun loń lo lokań yen

Oun loń lo lokań yen...

Comments