Toronto Lyrics By Balloranking


Toronto Lyrics By Balloranking


Cheers...!


(Take a moment to flex)

(Pour something for chest)

T′olon shebi Toron-to

(Ye, cheers)

(Take a moment to flex)

(Banger)

(Pour something for chest)


L'aye, kin ma f'ori ko

I am Balloranking, ah-ahh

Yeah-yeah


Man, I come with fire

I go dey and I go dey for long

My big dream no fit expire


Cause I be my own survivor, yeah

Man, I come with fire

Zero pa′ to go higher

Shey you know the kind wire

I go live life to inspire


Ain't nobody standing inna mi way

When I got nothing, ori lo bami shey

Omo aye, I got stamina, mo weh

Me, I dey l'efo by your grace


So, me I keep moving forward

E no matter the length

I go face all mi challenges

With courage and strength


Won j′aye ni Toronto

Dem no dey play for Moscow

Awon omo mi ni Soweto

Won nla mi bi Kopiko

L′aye, kin ma f'ori ko

Cause I get places I wan go

And, I no dey form Commando

T'ori o s′ojumi koroko oh


Won nla mi Kopiko

Lounge for Santorini

Gelina ni Morocco

Won j'aye ni Toronto


Mo gbe Lamborghini

I got places I wan go

I dey on mission

And, I don see the vision

With determination


Win-win na passion

Life no get instruction

No hear wetin dem wan talk

Hustle dey go non-stop

You go see me top-top

You go see mi color

Melo mofe soh?

Everybody get tenure

Everybody get tenure


Ain′t nobody standing inna mi way

When I got nothing, ori lo bami shey

Omo aye, I got stamina, mo weh

Me, I dey l'efo by your grace


So, me I keep moving forward

E no matter the length

I go face all mi challenges

With courage and strength


Won j'aye ni Toronto

Dem no dey play for Moscow

Awon omo mi ni Soweto

Won nla mi bi Kopiko

L′aye, kin ma f′ori ko


Cause I get places I wan go

And, I no dey form Commando

T′ori o s'ojumi koroko oh


Won j′aye ni Toronto

Dem no dey play for Moscow ohh

Awon omo mi ni Soweto

Won nla mi bi Kopiko


L'aye, kin ma f′ori ko

Cause I got places I wan go

And, I no dey form Commando

T'ori o s′ojumi koroko oh-ohh

(Sunshine, Sunshine)

Comments