We Up Lyrics By Balloranking Feat. Dyani
We Up Lyrics By Balloranking Feat. Dyani
Onon non non non
Boyranking
Ye, inna mi hood many youths won be
like Wizzy
But many dreams don die, my brother,
e no easy
Taking it not for fun day to day me dey
reason (Day to day me dey reason)
Ję k'on mọ pe we up a dę ti gberani
İsin
Tell them we up
Brother, you no go fall o
Eledumare bless my way up
Up up up up
Tell them we up
Sister, you no go fall o
Those wey no know wetin dey sup
(Those wey no know wetin dey sup)
No, no, they no now wetin dey sup
We out here for the paper origami
Call me Don no competi e gba mi
Fine kele n wa mi for 'Gram
Them know we up na we dem dey
examine
E be me wey dey ginger you
E don tey mo ti mọ pe aye gbegę
Mio le duro de miracle
Kini iye mi ma je to ba dale?
Brother, pray for better days
Ki ori Ade ma sun'ta
Ba'ye şe ri lę ri yęn
Me no wan go back to some days
Make your kaluba ko dupę lowỌ ori ę
Inna mi hood many youths wan be like
Wizzy
But many dreams don die, my brother,
e no easy (My brother e no easy)
Taking it not for fun day to day me dey
reason (Day to day me dey reason)
Ję k'on mọ pe we up a dę ti gbera ni
isin
Tell them we up
Brother, you no go fall oh
Edumare bless my way up
Up up up up
Tell them we up
Sister u no go fall o
Those wey no know wetin dey sup
(Those wey no know wetin dey sup)
No, no, they no know wetin dey sup
I have these words flow from my breath
Jah guide these thoughts that I project
Cah mi need time, been desolate
Gave my all, I did my best
Paid my dues, I paid my debt
Nuh need contact, wi see seh man
blessed
l beg and I plead ah
This is my testimony, yeah
To You l'm praying on my knees
For mercies on days just like these ah
Paigons ah plot and ah scheme
Lessons ah learn, life ah teach
Jah shower blessings on me
Been thru di worst, wi not going back
Wi fought good fight and di scars show
dat
Wi made it clear from all ah do fierce
Product of di trenches, now wi on top
Ye, inna mi hood many youths won be
like Wizzy
But many dreams don die, my brother,
e no easy
Taking it not for fun day to day me dey
reason (Day to day me dey reason)
Ję k'on mọ pe we up a dęti gberani
isin
Tell them we up
Brother, you no go fall o
Eledumare bless my way up
Up up up up
Tell them we up
Sister, you no go fall o
Those wey no know wetin dey sup
(Those vwey no know wetin dey sup)
No, no, they no know wetin dey sup!
Comments
Post a Comment