Breakfast Lyrics By Phyno x Ugoccie

 


Breakfast Lyrics By Phyno x Ugoccie


You say pack and go

Say me I'm not enough

Say you no really send me

You only want to shag me


Tomorrow you find me come

Carry your drama come

Sị mụ gbahara love o

Small thing you go find fault


No no no no

I no fit do again

Better better better make I see you later, later

No no no no

I no fit do again

Better better better make I see you later


Imakwa na ife dị na love ọ

Ọ dịkwa tough o

Breakfast nọ be your mate

Everybody must chop o

Imakwa na ife dị na love ọ

Ọ dịkwa tough o

Even if you too strong

Everybody must chop ọ


Enwem plans, big plans to love you

No believe say for this life I go hurt you

Ịkpọ na facetime, jụọ mụ say I trust you

Say the distance feel say I don lost you


For instance, mụ na gị ji the whole city

Rapu ndị mmadụ and we go solve am hopefully

VA na akọzi na anyị akụ sago woefully

Fa na akpọ anyị query n'akụkọ anyị bụ old story


Nee nụ

Abụ be m onwe m since you left me

Imakwa n'ibi n'isi mụ rent free

Maka m dalụ ọnwụnwa wey dem tempt me

I neem anya si na men are scum

Ị hangia call

Kpọọ gị twenti minutes kam tryia luck

I jee kpọta defense gị packia bus

Negodi anya n'azụ befoe ị lockia door (door)


Imakwa na ife dị na love ọ

Ọ dịkwa tough o

Breakfast nọ be your mate

Everybody must chop o


Imakwa na ife dị na love ọ

Ọ dịkwa tough o

Even if you too strong

Everybody must chop ọ


Na person wey dem chyke dey form pass

Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass

You cover bad mind with filter

With fake love and the cheap lies

It's alright cos I'm alright

Everything mege but it's alright

Make everything dey for the past

Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (it is alright)


No no no no

I no fit do again

Better better better make I see you later, later

No no no no

I no fit do again

Better better better make I see you later


Imakwa na ife dị na love ọ

Ọ dịkwa tough o

Breakfast nọ be your mate

Everybody must chop o


Imakwa na ife dị na love ọ

Ọ dịkwa tough o

Even if you too strong

Everybody must chop ọ

Imakwa na ife dị na love ọ...

Comments