Canada Remix By Magnito feat. Olamide & Wizzy Flon


Canada Remix By Magnito feat. Olamide & Wizzy Flon


We pull up like we be Jagaban

Aba dodo

Pull up like we be Jagaban

Fresh out

(Rolls Royce, e dey-dey)

(Jay Pizzle Production)

See, ehn

You and I know say since when

dem try colonize us for this

Africa


We never benefit from any of

those countries

You and I know say the country

wey we dey benefit from as a

Nigerian youth, na Canada


Canada, Canada, Canada

Na Canada, Cana, Canada,

Cana'

Canada, Cana, Canada

Can'-Can-Canada, Cana,

Canada, Cana'

Canada, Cana, Ca-Ca'

Yeah, yealh

We pull up like we be Jagaban

All white everything like alagba

Shey you wanna know how we

dey get bar?

You know Phyno, you know my

Alobam

Ex cry me a river but, I won't

holla back

I go Cross that river like

Calabar

Fuck that, she wan gimme

lamba

Beat of life, she wan take

Samba

Kuron'be, okoko bi oko

Gimme through pass, oya,

s'oko

T'oba fe'ru wa, o ni struggle

Fa mi n'irungbon, no call me

uncle

No call me uncle, oshimilanga


They sabi us, all the way to Sri

Stop playing, nigga, don't be a

Lanka

wanker

Otipe gan timo tin sheree

waka, balling like Kaka

Ajigijaga

Rock steady, non stop, no dey

stagger


Kozzie leave them with a

cliffhanger

Make a shawty go crazy, we

dey buy shows like "yo, easy

tiger" (easy tiger)

Can'-Can'-Canada, Cana'


Canada, Cana'

Canada, Cana, Ca-Ca'

Fresh

Big brother, Kanaghan

Cross River, Calabar

Nollywood, Isakaba


Madrid to the ball like say na

me be Alaba

Udinne, Canada

Backward, Galala

Big Wiz, Caravan

My drip too-too fly like

Tantabara

Okay, na so-na so dem dey

gimme beat

If I pull up on a street, dem-

dem dey gimme heat

Order rice, gimme meat


Gimme head, gimme teeth

Gimme chair, gimme seat

Gimme math, gimme sheet

Get belle, gimme kids

Rolls Royce, gimme keys

Can'-Can-Canada, Cana,

Canada, Cana'

Canada, Cana, Ca'-Ca'


(Rolls Royce, e dey-dey)

(Speed Fire on the Mix)

Cana, Canada, Cana, Canada

Cana, Canada

Comments