Debit Lyrics By Kheengz


Debit Lyrics By Kheengz


Debit debit debit debit debit

wahala

Debit debit debit

Omo any small waka these days Na

debit debit debit debit

Aswear any small thing na

debit debit debit debit


Even to comot go take fresh air sef Na

debit debit debit debit debit

Before one credit alert Na like sixteen

debit debit debit debit debit

Before you know it

Savings or current

Debit

As Soon as you step out the crib


debit

Bros Abeg I fit see you for two minutes

Debit

Start yOur moto hear one funny Sound

Debit

Damn sapa nice one

Debit

Side chick calling is her baiday

Debit

Olopa stop you for highway

Debit


Six missed call from your kid sis

Debit

Meanwhile nepa meter don dey beep

beep

Debit debit

Kullum kullum kullum gamunan muna

ta pama

Bawai babu chada chada ba ne Abun

ne ba dama

Grinding Putting working everyday and

hoping that we hammer


Even area boys don dey call me

chairman

Meanwhile Everywhere I turn o left or

right Omno na billing

And if Ino comply o men they turn me

to the villain

Cause nowadays o everybody see me

on the Telly

To comot house sef Dey fear me

Cause everything na

Debit debit debit debit debit


Aswear any small thing na

debit debit debit debit

Even to comot go take fresh air sef Na

debit debit debit debit

Before one credit alert Na like sixteen

debit debit

Before you know it

Savings or current


Gateman don dey call you boss

Debit

These days sef to fall in love

Debit

You call mom c she come start Dey

Cough

Debit

Just like that generator off

Debit

Another word for responsibility

Debit

As I Dey cook beans naso Gas finish

Debit

As I Dey watch match message from

dstv

Meanwhile Junior Dey resume next

week


Ai ai

Bills on bills Walahi Abun sai ahankali

If care is not taken mutani fa za Su bar

garı

Aljihu babu shishi gashi dolar hawa

take

Soon as I spend the money I be

thinking how to make it

This life I do my best I no fit to kill my

sef!


If you sneez next thing na should I bring

the Pos

Sapa just Dey call me I reject make e no

vex

This adulting got me so stressed

Everything Na

Debit debit debit debit

Aswear

any small thing na......


debit debit debit debit

Even to comot go take fresh air sef Na

debit debit debit debit

Before one credit alert Na like sixteen

debit debit

Before you know it


Savings or current

Musical genius

Everything na debit debit debit debit

Aswear debit debit

any small thing na debit debit


Even to comot go take fresh air sef Na

debit debit debit debit

Before one credit alert Na like sixteen

debit debit debit

Before you know it

Savings or current?....

Comments