Energy (Late London Mix) lyrics by L.A.X feat. Clemzy,Late London & Dj Obi



Energy (Late London Mix) lyrics by L.A.X feat. Clemzy,Late London & Dj Obi 


Mo de ti gbe wan sare (mo de ti gbe

wan sare)

Moti gbe wan j'aye (moti gbe wan j'aye)

Yeah (yeah)

(Bring D Hit, Clemzy)

Mo de ti gbe wan sare, everyday ni mon

j'aye (too much energy)

Musician wey dey sing song, sing song,

kill them (wey get MSC oh)


I never sing song wey no sweet, oh

baby (l get melody)

Everyday on the road, walahi, mon

pawo (l just dey low key oh)

They want to calculate my money

They say they want to replicate my

money


Who born bagger, make dey come see

money

Afolabi Money

Go shawty, it's your birthday

Obi's house, on a Monday oh

Come meet me, it's on Friday

Top boys wey bal on Friday

Mo de ti gbe wan sare, everyday ni mon

j'aye (too much energy)


Musician wey dey sing song, sing song,

kill them (wey get MSC oh)

Inever sing song wey no sweet, oh

baby (l get melody)

Everyday on the road, walahi, mon

pawo (l just dey low key oh)

Don't tell me s-


I tell my haters make dem rest in peace

Cause l dey kill the thing

E be like action film, ye

They want to follow my lead

I tell them, "may them follow my lead

oh"

They want to calculate my money

They say they want to replicate my

money


Who born bagger, make dey come see

money

Afolabi Money


Go shawty, it's your birthday

Come meet me, it's on Friday

Top boys wey ball on Friday

Obi's hOuse, on a Monday ohh


Mo de ti gbe wan sare, everyday ni mon

j'aye (too much energy)

Musician wey dey sing song, sing song,

kill them (wey get MSC oh)

I never sing song wey no sweet, oh

baby (l get melody)

Everyday on the road, walahi, mon

pawo (l just dey low key oh)


Clemzy wey dey nack the beat (ayy),

too much energy oh (too much energy)

It's L.A oh, mm-mm, it's LA

Kill the eh, it's L.A

Gbedu chocking, it's L.A ohh


It's STG!! 

Comments