Geng Lyrics By Mayorkun



Geng Lyrics By Mayorkun


Set awon....

One Hennessy, 20 men geng

Set awon

Akube Balenciaga geng

Set awon

Of Lagos......!


You know me, who? (Geng)

You chilling with the most high (Geng)

You chilling with the most high (Geng)

Right now you're chilling with the most high (Geng)


You know me? Geng (Geng)

You chilling with the most high (Geng)

You chilling with the most high (Geng)

Right now you're chilling with the most high (Geng)


Sho mo mi (Geng)

Oon chill kpelu most high (Geng)

Chill kpelu most high (Geng)

Oon chill kpelu most high (Geng)


Wa sho mo mi (Geng geng)

You dey chill kpelu most high (Geng)

Oon chill kpelu most high (Geng)

Iwo gan chill kpelu most high (Geng)


This geng is the most high

Shoot arrow with the bow tie

Who don blow make I no lie

Drop your own if I no try (Geng)


Pain you and you no lie

Why I go come know if you no cry

No fine girl wey you no sign

No highness wey you no try


Set awon geng geng geng (Geng)

Pepper dem geng (Geng)

Happy geng geng (Geng)

Just best friends (Geng)

Set awon enugbe geng (Geng)

Bad mouth geng

Akube Balenciaga geng (Geng)

One Hennessy, 20 men geng

(Opor o)


This gang is the most high

Dem no dey see when dem don high

Sake of the Hennessy, no ice

You know me but we knock dice

In fact you are not geng

Geng no dey wear fake Rolex

Geng no dey ooze

Geng no dey talk too much

Geng no get patience


Set awon geng geng geng (Geng)

Pepper dem geng (Geng)

Happy geng geng (Geng)

Just best friends (Geng)


Set awon enugbe geng (Geng)

Bad mouth geng (Geng)

Akube Balenciaga geng (Geng)

One Hennessy, 20 men geng


This gang is the most high

Ge ge

Of Lagos

Opor o.....!

Comments