Jale Lyrics By Olamide


Jale Lyrics By Olamide


Now them say I boast o, o nana

Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o

O nana

They love me more the time when I dey roast, o nana

Now we getting money every day from coast to coast o,o nana

Coast to coast o


Omije oju mi bere anu re, bere anu re

Olorun mi ose iyanu re

Iwo ni o je n jale eh

Ose iyanure

Iwo lo je n jale eh

Na you no let me steal


See, now we topping the chart

Me and my dawgs don’t copy the past

We make money, cash money, jumping the past

They say am the form so am having a blast

From Maimi to Malaysia, then in Naija mo fe loki eyan ni Malaysia


I hustle no stop, I gat to stay sharp

Everybody mo pe eja lo wa ninu geisha

And those wey dey pose, dey already know

Blessing dey follow anywhere we go

We getting the diamond, getting the gold

Act like fire when it gets real cold

As some of my friends don start to dey hate

I’m only Tell why you dey wait

I heard about the picture thing you dey paste

No le le, no le le


Now them say I boast o, o nana

Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o

O nana

They love me more the time when I dey roast, o nana

Now we getting money every day from coast to coast o,o nana

Coast to coast o


Omije oju mi bere anu re, bere anu re

Olorun mi ose iyanu re

Iwo ni o je n jale eh

Ose iyanure

Iwo lo je n jale eh

Ose iyanu re


Shit, check out the way we dey shine, we dey shine

You think say na beans, go rub vaseline

No time to dey shy, to dey shy

If I no dey omo grind na sin

Aeroplane no get bus-stop

As we dey work hard, we dey get boxed up

I no even dull when I get one top

Talk less of now when I don chop up

Me and group stealing big bills

We don’t drove around if it is not big wheels


More money we piling them up

See our shoulders we carry them up

When we broke you no dey

When we dey trek go shows, you no dey

You no send us when packaging no dey

If you want my service, my guy you go pay

You go pay


Now them say I boast o, o nana

Cos I’m doing my thing everyday I am getting close o

O nana

They love me more the time when I dey roast, o nana

Now we getting money every day from coast to coast o,o nana

Coast to coast o


Omije oju mi bere anu re, bere anu re

Olorun mi ose iyanu re

Iwo ni o je n jale eh

Ose iyanure

Iwo lo je n jale eh

Ose iyanu re


Ose

Fuse I see you

Swagu baba e dripping

Eh Baba eni ni baba, baba uche oshe

Swagu daddy e dripping

Baba eni ni baba e baba e babe e

Olamide


Swagu daddy mi tripping e

Baba mi ni baba

Laters

Baba ni baba yin...

Comments