Lowkey Lyrics By Mayorkun


Lowkey Lyrics By Mayorkun


Of Lagos!


Another one na scam all other men are scum

You know that time has come

Moya tete pase fun jalo


Thandi male baba thandi male

Werey gbowo mi japa and sa to

Malay O je mi m'aye, gbemi l'handicap eyy

Wato wale, Oga where my money?


What Ido is not your business (business)

You better focus on your fitness (fitness)

Even if it take me time to reach e

Mosa ma debe when I debe Ah ahn

Kin latest


Kinlo d'owo making money plus interest

Many explanation no evidence

Kpe padi mi jeka invest

Ahn ahn ahn ahn


Lowkey lowkey lowkey

I've been steady taking shit

From people that dont deserve me

Mo para

Moya tete pase fun jalo

Koma lo pami bi alo

K'emi le rigo beer kan


Lowkey lowkey lowkey

I've been steady chopping with people wey ready to chop me

Mo para

Moya tete pase fun jalo

Koma lo pami bi also

K'emi le rigo beer kan


If you too sweet dem go lick you finish

If you want peace dem go break you pieces

The matter pass my hand

E scatter all my plans


That's why I dey para o para o

Kilode ti mo fin para o

Many more plenty jara o

No be sprint na marathon gan

Make I carry you go go

Wetin dey make me dey loco

Yebariba samboribobo


Naso I learn to say No No ah ah (ah)

E choke o

The truth is bitter like jogbo

But you prefer choco-milolo

Wetin dey kill-ing you slow low-ly


Thandi male baba thandi male

Werey gbowo mi japa and sa to

Malay O je mi m'aye, gbemi l'handicap eyy

Wato wale, Oga where my money?


Lowkey lowkey lowkey

I've been steady taking shit

From people that dontdeserve me

Mo para

Moya tete pase fun jalo

Koma lo pami bi also

K'emi le rigo beer kan

Lowkey lowkey lowkey


I've been steady chopping with people

With people wey ready to chop me

Mo para

Moya tete pase fun jalo

Koma lo pami bi also

K'emi le rigo beer kan

Comments