Say Something Lyrics By Olamide



Say Something Lyrics By Olamide


Pheelz mr producer!


Eh say

Eh say

Eh say sebe

Say say sebe

Eyes don see my brother omo we dey grind

Yanch don dey for back omo no be lie

Cause you no know you no know if you know


Oya say something, (Something Something)

Say say sebe, (Eh say sebe Eh say sebe)

Say aloh aboh (Aloh aboh aloh aboh)

Say ogadinma, (Ogadinma ogadinma)

Oya say something, (Something Something)

Say say sebe, (Eh say sebe Eh say sebe)

Say aloh aboh (Aloh aboh aloh aboh)

Say ogadinma, (Ogadinma ogadinma)


Kai wayo Allah

My eyes to see wahala

Baba nna too dey para

Mama nna too dey holla (too dey holla)

Kachi oh

Kachi gobe

Talai badoo skiaba

Se mata awe


My hustle don sure tay tay

I don dey wait for pay day

I nor dey jump kay kay

We no dey run oh sake

Ehn me baddo

Akoyi waka mi kewu

Eruku to loh cele

Eruku toka kewu


Oya say something, (Something Something)

Say say sebe, (Eh say sebe Eh say sebe)

Say aloh aboh, (Aloh aboh aloh aboh)

Say ogadinma, (Ogadinma ogadinma)

Oya say something, (Something Something)

Say say sebe, (Eh say sebe Eh say sebe)

Say aloh aboh, (Aloh aboh aloh aboh)

Say ogadinma, (Ogadinma ogadinma)


Kai nagay sheku

Alaye kile jeku

This weather no dey dey cool

Ebami wa odeku (wa odeku)

Zo meruwa

Motumina dey on fire

Na why I leave my tarmac

I run go maitama


All dem my guys them like to see me

Anytime I no dey smile

So I run far away because na you I don dey fine

Kai mi baddo daniska waka

Baby shey make I go

Abi make I waka


Oya say something, (Something Something)

Say say sebe, (Eh say sebe Eh say sebe)

Say aloh aboh (Aloh aboh aloh aboh)

Say ogadinma, (Ogadinma ogadinma)

Oya say something, (Something Something)

Say say sebe, (Eh say sebe Eh say sebe)

Say aloh aboh (Aloh aboh aloh aboh)

Say ogadinma, (Ogadinma ogadinma)


Maza kaduna

Maza Maiduguri

Maza Yola

Maza Yobe

Maza kano

Yuka Nigeria

Ihachei

Mugode

Mugode sesi

Nageshe


YBNL ...Pheelz mr producer!

Comments