Bad Till Eternity Lyrics By Blaqbonez feat. Zlatan
Bad Till Eternity Lyrics By Blaqbonez feat. Zlatan
For this life, dem wicked
All the hate's not needed
Emi mo mọ nnkan t'oju ri k'ẹsẹ to de'bẹ
As a studio rat wey no get label
Everyday I dey pray
God take away pain
Cos this been dey lonely at this time of the day
Know that it's on me to go all the way
Big up broski, we dey here today, woah woah
I'll be bad till eternity
Smoke igbo for my sanity, yap
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on the highway (Highway)
Speeding like say na more than one life dey
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
I feel blessed when I see a new day (Ibilẹ)
Blessing steady coming my way
Them no dey sell extra life for eBay
I must chop life as long as money dey
I heard you calling my phone (grrrr)
If no be money, ọga Ade, leave me alone
Same number you had when a nigga was broke
I know my mama pikin, no dey call "My bro"
Ẹjẹ wa loju nigga
Wọn ma ba ẹ po jọ ma gba
Money in mind, eh forever
To na disturb ko pa data
Pa 'ronu ti padi jọ
Ko f'ata sẹnu
Aṣọ nla kọ leeyan nla
Eko la wa ma tẹle ẹnu
I'll be bad till eternity
Smoke igbo for my sanity, yap
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on the highway (Highway)
Speeding like say na more than one life dey
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
If you ever looked down on me, it's time to look up
Move with security, make dem no shoot us
Know all the way they move, them no fit fool us
Where dem dey, when we poor till stupor?
Abi na the J wey I roll, wey dey make me dey think say bad people too plenty (Na lie)
From the days of old, man, I've been ice cold
Steady guiding both friends and foes
I'll be bad till eternity
Smoke igbo for my sanity, yap
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money
Man, I pull up on the highway (Highway)
Speeding like say na more than one life dey
So many things wey my eye don see
Thank God say we get money.....
Comments
Post a Comment