Born Throway Lyrics By Timaya x Tj 2Solo


Born Throway Lyrics By Timaya x Tj 2Solo


Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

Timaya

Tj 2Solo....


So because we no get money dem say we no dey vex

'Cause we been no get dem say we no go fit contest

Tell dem all about our mama

Dem all about our papa


Then because we no get money dem say we no dey vex

'Cause we been no get dem say we no go fit contest

Tell dem all about our mama

Dem all about our papa


Everybody dem are call me a born throway

Make una see wetin una throway

Na who Jehovah nissi don pave the way

Make una see where I dey today



Everybody dem are call me a born throway

I say, born throway, born throway, born throway

Make una see where I dey today

Born throway, now I don dey pay


Right now me a peace ambassador

Me a friend to the governor

Run up to the President

Na we get the parliament


Everybody no more omo da

See the people too dey lẹnúẹ núẹ

Say back inna' the days, na so dem lẹnúẹ núẹ

But right now me no mind dem, me no send dem

Anyhow now, me no blame dem


For your pocket

Whoever you are, it's in your pocket

If you no like me, go hide inside casket

Right now say my life e don locket


Oluwa don bless me, Chineke bless me, Edumare bless me oh

That's why mí tí wàpá jú, mí tí pọ pọ jú

Mí tí pọ pọ jú oh, eh


Everybody dem are call me a born throway

Make una see wetin una throway

When Jehovah nissi don pave the way

Make una see where I dey today


Everybody dem are call me a born throway

Born throway, born throway, born throway

Make una see where I dey today

Born throway, now I don dey pay


T, na me be the general

You can never see my funeral

No go think who drink my mineral

And always we go dey so contral


Anytime dem see me na so dem salute

Let dem know say me no go ever kaput

You know say me go ever look you

Then you can never put my life in a lutas


Pray today me am thinking feeling my life twice

You know say 2Solo me I got the drive time

I go continue to dey strive

'Cause nothing do the first among the first five


Tj, me a boy of abundance

Anywhere I go, I get assurance

Plenty, plenty attendance

That's why dem know me a boy of substance


Everybody dem are call me a born throway

Make una see wetin una throway

Na who Jehovah nissi don pave the way

Make una see where I dey today


Everybody dem are call me a born throway

Born throway, born throway, born throway

Make una see where I dey today

Dem throway, now I don dey pay


Born throway

See I just dey flying very high in the sky

You no go die, we go just dey multiply

Dem are want make we pai but we go dey flying

My guy we no go die


Everybody, me I do this song with the Judas rejected

Now we elected, me so connected

Me am so gifted, me am so lifted

Me am so, me am so, me am so

High, high, high, high


Dem used to look at us like we contraband

But right now na we get the ground

Now we don dey very high above the ground

See all of dem, dem dey underground


Everybody, dem been no been regard us

Dem been no been like us

But right now

I can see many smiles on the face of my mama, yeah

On the face of my papa


Everybody dem are call me a born throway

Make una see wetin una throway

When Jehovah nissi don pave the way

Make una see where I dey today


Everybody dem are call me a born throway

Born throway, born throway, born throway

Make una see where I dey today

Born throw


Everybody dem are call me a born throway

Make una see wetin una throway

Na who Jehovah nissi don pave the way

Make una see where I dey today


Everybody dem are call me a born throway

Born throway, born throway, I say born throway

Make una see where I dey today

Born throway, now I don dey pay


Am clean out, men.....!

Comments