Different Style Lyrics By Timaya x Dem Mama Soljas feat. Wrecoba


Different Style Lyrics By Timaya x Dem Mama Soljas feat. Wrecoba


Can I have a lot of young here?

Young B

Oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh

I don't owe you anything

I wanna live my life the way I can


Anyhow wen I want, eh

This one is a different style, eh

Anyhow wey you like, eh

Me, I'm on a different style, eh, because


I no send their mama, eh

God e don do am for me

I no send their brother, eh

E don do am, see


The more you give a shit

And the more you getting hurt

Bad belle people comot for domot

Dem wan me make I chop kolanut

My brother man, I prefer the groundnut, eh


When I'm feeling like I reign, Jehovah

Okwa ima na mbu nwa Jehovah

See right now, see the storm is over

That's why me I can never be bother-bother


Anytime wey dem see us we dey fresh up, fresh up

See the people dem dey vex, eh

Everytime wey dem see us we dey shiner, shiner

Everybody wan dey vex, eh


I no send their mama, eh

E don do am for me

We no send for their brother, eh

God e don do am, see


Anyhow you like, eh

Me, I'm on a different style, eh

Anyhow wey you want, eh

Me, I'm on a different level, eh


I no send their brother, eh

We no send their sister, eh

Mama eh, papa eh


Kongologo yongoloyo

Corper

Okay

Let's go


I get my mind on my money

And my money on my mind

So no maga fit take me for a ride

See this boy, he is one of a kind


See, you don't know me, don't test me

Don't even try come close to me

My deaf are deaf, are deaf are deaf are soldier

Anytime wen I come, I'm are dem mama soldier


Anyhow wen I like, eh

This one is a different style, eh

Anyhow wey you want, eh

Me, I'm on my different level, eh


I no send their mama, eh

I no send their papa

Mama, papa eh


See, anyhow wey you want, eh

I'm on my different style, eh

Anyhow wey you see am, eh

E be like say na different level, eh


I no send their mama, eh

Make you no send for their papa, eh

Their mama, eh

See, these people wey no know my pain

How come dem want to count my gain?


Dem be like "Tambiala give me money"

Anything you like you say, na you sabi

"Tambiala give me money"


It was like play-play

Jehovah just open my way

What more, what more can I say?

Everybody, me I dey here okay


I say dem be like, "Tambiala give me money"

Anything you like you say, na you sabi

"Tambiala give me money"


Anyhow wey you like, eh

I dey on a different level, eh

Anyhow wey you want, eh

Me I get different style, eh


I no send their mama, eh

Make you no see their papa

I don dey see their face

Their face just dey smell, oh-oh


Anyhow wey you like it

My brother man, I don't want it

Anyhow wey you see it

My brother, me I don't believe it


I no see their papa, eh

I no see their mama

I no dey see their mama, eh


Leave me make I fill my glasses

Me and you no dey the same class

Obstacle come, I jump am pass

Right now, I dey enter first class


Carry cutlass, no be my class

See dem say, "I'm not in their class"

See my guy, I dey for first class

Chineke, Chinekeme


Forever

However

Whatever

Power

Whatever

You all are

I don't owe you nothing.....

Comments