El Classico Lyrics By Erigga x Savage

El Classico Lyrics By Erigga x Savage

See! See!

Comot for my line!

Me no wanna hear your problem (Yh)

Omoh pray to jehovah,

Make e fit to come n solve them (Yh)

You know as e Dey be

Swinging from trees

I ain’t got no time for no jagbajantis

I keep my peace with the piece I keep

In my jeans (ah ah ah)

Big Taribo

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

If e no be cheddar, please don’t let me know (ah ah)

El Classico

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

But If e no be cheddar, please don’t let me know

When u broke in a broken home no be joke

Even Ur corinthiens go play with you make we smoke

I get things to relate with you Make you know

the reason why I no too dey smileeeee on a low

I was once a happy lad, na the street make me bad

8 years I don dey Carry dagger go play card

For my guy house cos that place get as e be

You fit go clear the board the next thing dem don turn key

They tell you make u drop the bag na there problèm start

Stab he brother when dey smart , zip zip all he back

When you get nothing to loose na you dey first attack

Never to forget power buku inside first attack

Leave All those jazz u dey cap your juju dey crase

As I Dey dock all he face , the others don pick race

Dialogue no fit work here , it’s not fare

Many don die na phycological warfare it’s all clear...

Big Taribo

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

If e no be cheddar, please don’t let me know (ah ah)

El Classico

Man ah ball them Ronaldinho

Them talk my matter them wan put am maggi o

But If e no be cheddar, please don’t let me know

Here Too many times dem don damage my emotions

E no dey work well na why I no fit dey with you

I Rather follow my demon do morning devotion

If no be money you dey talk make I go warm my stew

E don tay he go

For MuMu matter just the way many take go

For him mind everything be the way e be

Before e lakus him cacus never give am Kęÿ

E blood dey hot e need money to smoke coco

E babe dey come , e don tay when e do tortor

E go back yard invite men make we come play card

E plan to clean us e forget say area sad

Before HE root he kala area don dive am fall

Boot e face e no fit believe e rise and fall

Dialogue no dey work here , it’s not fare

Many don die na phycological warfare e don end

Comments