Family Time Lyrics By Erigga x Victor AD x Zlatan



Family Time Lyrics By Erigga x Victor AD x Zlatan


Ta lo kpemi

Who dey call my name

Dem say heaven and hell is real I de try not to go astray

Ta lo kpemi


Lord I no want to die broke, I don too hustle I no wan struggle underground again

So I say

This year oh lord say this year

As you do for me do am for my guys na family time

This year oh lord say this year


As you do for me do am for my guys na family time

And na so e go be

Emeka papa wake jam me dey press e phone

Trenches Pikin when never see Nokia before

E tone change criminal will you drop that phone???


As e dey throw me comot e house na with better konk

As I dey close the door I dey tell myself

This money when dem get I go get am I swear

Because the chichiring don dey wan too much


Funny story na one of our elder for church

You don dey house make money lost Make we say 1k

two 5 fiver and na the same thing dey ur pocket

Nothing don lost for this house especially money na when ur guy come search am see embarrassment

I’m from the gutter ask any ogoro when you know


I dig gutter sell Igbo full edjeba know

But no be story when we talk when we dey waka go farm

Nai we put when we dey come back oluwa confirm the plan Abeg

This year oh lord say this year

As you do for me do am for my guys na family time

This year oh lord say this year

As you do for me do am for my guys na family time

And na so e go be

Nwanem


Ogogoro no be Miri

Forget say e remember water

Cather no go fit ever go with bread

Forget say e remember butter

When I no be beans dirty

Why I go allow make dem count me out

Say bros when no show me way

E don dey beg e wan dey bounce me now


If to say fish know say na water go cook am done

E for don discharge

Na Wahala God put am gon

Make God no allow us swim With Enemies

People of this world say dem wicked gon

Before me and my guys come dey jorjorkijorjor

Watin our eyes see oporporpor oporporpor


Too ba aforfor this year Elelobi pon pon pon

Ta lo kpemi

Who dey call my name

Dem say heaven and hell is real I de try not to go astray

Ta lo kpemi

Lord I no want to die broke, I don too hustle I no wan struggle underground again

This year oh lord say this year

As you do for me do am for my guys na family time


This year oh lord say this year

As you do for me do am for my guys na family time

And na so e go be

Baba God Abeg eh run am for this person when dey hear this music right now e just on hé JBL


Him and e guys all of them dey gather run am for them too

Confirmation make e steady , make btc steady , make the money dey come steady for everybody!

Comments