God You Are Too Much (Reloaded) Lyrics By Timaya


God You Are Too Much (Reloaded) Lyrics By Timaya


Olotu kpaprodo, eh-eh-eh-eh-eh

Oh-oh-oh-oh-oh-oh


I sing, God you are too much

Eh-eh-eh, ah-ah, chai

God you are three much

Eh-eh-eh, ah-ah, chai


Thank you for talent

Eh-eh-eh, ah-ah, chai

Timaya don explode

Eh-eh, ah-ah, chai


Eh, Olotu kpaprodo

Eh-eh, ah-ah

Karekuma-karekuma kpaprodo

Eh-eh, ah-ah


Apart from music, I no see wetin I for do, eh

Apart from music, I no see wetin I for do, eh

Apart from sing, I dey sing, I dey sing

I dey sing, I dey sing, I dey sing, say

Apart from music, I no see wetin I for do, eh


Everybody say, God it's up to you

Everybody, God is up to something

Everbody make una mental

Because Timaya music make una mental, eh


I say na burukulu eh

Timaya, Olotu kpaprodo, eh-eh

Egberi papa kpaprodo eh

Everybody make una leave me eh, chai


Music too much for my body, eh-eh-eh, chai

I no fit explain

Everybody say, chai, apro


God, You are too much

Eh-eh-eh, ah-ah

God, You are three much

Eh-eh-eh, ah-ah, chai


Thank you for talent

Eh-eh-eh, ah-ah

Timaya don explode

Eh-eh, ah-ah, chai


Eh, Olotu kpaprodo eh

Kpaprodo eh, kpaprodo eh

Karekuma-karekuma, kpaprodo eh

Chai, Timaya say apro


I discover my talent, eh

When I was very very young, eh

My mama say na school make I go

Make I become a banker, ehhh


Dem want me to take over my papa

Wetin e read, eh


When I try to dey go to school

My brother I no fit, eh

Book no enter my brain

My brother make e no be by force, eh, chai


I decided to sing my song

My brother this na true story, eh

K Solo my brother wen dey, you got all the story, eh

When I went to Alaba, to look for one marketer


Na so dem carry me play

Dem say my music no follow at all eh, chai

E no reach their Lagos pattern

Now make una dey see eh, chai


Every marketer na so dem just dey follow me

Now dem want to buy me

All of dem, dem want to sell me

I say, if not for Danco music na where I for dey?

If not for Wisdom Odogwu, where I for dey today? Chai


Dem don dey see me, eh

Everybody dey love me, eh

Make una just free me like my brother Terry G, chai


TJ na my friend, oh

Abu Benchers na my padi, eh

What about Obino?

I greet them, everybody na my friend, eh, chai


Dem want to buy my song

My brother na different collabo, chai

One collabo from another

Na different, different people oh, chai


Egberi fada yo

I say Timaya kpaprodo, oh

Anything wen I be today, oh

My brother na Chinekeme, yeh

Chinekeme, Chinekeme, Chinekeme, chai

Terry G, let's go back to the chorus, chai, chai


God, You are too much

Eh-eh-eh, ah-ah, chai

God, You are three much

Eh-eh-eh, ah-ah, chai


Thank you for this talent

Eh-eh, ah-ah

Timaya don explode

Eh-eh-eh-eh


Olotu kpaprodo eh

Kpaprodo eh, kpaprodo eh

Parakuku-parakuku, kpaprodo eh, chai


When I sing say

Na Jehovah do am for me

Nobody for fit do am for me

I remember the time when I start

Some people dem just dey laugh me eh, chai


Now I go sing, you go just dey dance

You go wine your body, eh-eh

You go dey feel like say the music dey scatter your brain, eh


Some people say na jim-jim le

My brother no be jim-jim le, chai

Dem say I dey go to babalawo, my brother na lie, eh

When I sing of Chinekeme

Some people dem say I dey boast eh, chai


I just dey count my blessings and name them one by one, eh-eh

I just dey think about the things wey Jehovah do, eh

Make una help me praise am eh, praise am eh, praise am eh

Make una help me praise am eh, praise am eh, eh-eh


(God, You are too much)

(Eh-eh-eh, ah-ah)

(God, You are three much)

(Eh-eh-eh, ah-ah)


(Thank you for talent)

(Eh-eh-eh, ah-ah)

(Timaya don explode)

(Eh-eh-eh, ah-ah)


(Olotu kpaprodo)

(Eh-eh, ah-ah)

(Karekuma-karekuma, kpaprodo)

(Eh-eh, ah-ah) 

Comments