Honey Na Money Lyrics By Timaya



Honey Na Money Lyrics By Timaya


(Honey na money)

(Money na honey)


Beauty in eyes of the beholder

Baby girl, I'm so bolder

E, I love you, I love you, I love you

I can't understand ama be there


I love you pass my mama

Say I love you pass my papa, yes so

Na you be the reason why I no dey sleep everyday


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play me wayo, eh

Tell me wetin dey


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play talotalo, eh

I no understand o


Because I no get money

You don dey act so funny

Because I no get money

Baby girl, you dey call me monkey


Because say I no get money, eh

You no wan look at my place, eh

Which kind of life wey be this, eh

My people make una tell me, eh


It could be better than the most had ever lover

Baby girl don't need approval


You could be better than the most had ever lover

Baby girl, you just dey take me dey go, eh


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play me wayo, eh

Tell me wetin dey


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play me wayo, eh

I no understand o


When a woman need your money

Eh, my brother she go act so funny

Eh, because she want that money

Eh, my brother she go call you honey


Honey na money

Acting funny

Eh, my brother dem look so funny

Eh, my brother all na wayo, eh my brother listen again


It could be better than the most had ever lover

Baby girl, don't need approval

It could be better than the most had ever lover

Baby girl you just dey take me dey go, eh


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play me wayo, eh

Tell me wetin dey


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play me wayo, eh

I no understand


Honey na money

Money na honey

Eh, everybody dem dey put am together

(Everyday you dey play me wayo, eh, eh)

Eh, money na honey, honey, honey na money

I want the money na honey, money na honey, ai


Honey na money

Money na honey

Baby girl, you dey use me dey play o

Everyday you dey play wayo, eh

(I no understand o)


Money na honey

So honey, eh my brother dey put am to prayer, eh

(Everyday you dey play me wayo, eh)

Mo na leave some money, Timaya na my name jare


Honey na money

Money na honey

Everybody just put some money

Everyday you dey play wayo, eh

I no understand


Honey na money

Money na honey

Everyday dem dey play you wayo, eh, eh

Honey na money

Money na honey

Everybody just need some money

Everyday dem dey play you wayo, eh, eh

I no understand ooo

Comments