Intro Lyrics By Timaya



Intro Lyrics By Timaya



They call me Timaya

Just because I'm getting higher

Make una leave me alone

Say Timaya dey hot like fire

Everybody call me Timaya

Just because I'm getting higher


Make una leave me alone

Say Timaya dey hot like fire

Yo brothers and sisters

No time for anybody ooh even those time dey sef

No space if space wan dey men

No chance what of chance wan come dey men


No vacancy my brother you know

My name na Timaya

Hot like fire na true story

True story story

Comments