It’s About Time Lyrics By Timaya feat. 2Face


It’s About Time Lyrics By Timaya feat. 2Face


It's about that time

We start to do things right

Chinekeme

Start to be living like straight up people


Stop, stop pretending

Stop living fake lives

Stop living for other people


Men, you got to speak the truth whenever, men

Start doing your thing

Whenever, you know?

Start facing yourself

Everybody got their life to live right now

Remove the spec from your eye

Before you remove the spec from the other man's eye


It's about that time

Everybody, body got to open your eyes

(Chai)

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no fit make up your mind?

(I got to speak the truth, eh)


Everybody say

It's about that time

Everybody got to open your eyes eh, eyes eh

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


(Everybody say)

If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no fit make up your mind?


(Everybody say)

Dem see me as VIP

Na based on who I be eh

Goodluck Jonathan na my friend too eh

Na based on who I be eh, chai


Anywhere when I go

Na so some people wanna be my friend eh, eh

Encomium wanna write about me

City people, everybody wanna write about me eh, chai


Na based on who you be eh

Na him the people dem go treat you eh

Anything you do for this life eh

My brother man, just try to dey relevant eh, chai


Everybody got a conscience eh

Oh, we know say we dey pretend eh

Anything wey we do for this life

Make you know say Jehovah dey for there as witness eh

(Chai, chai, chai)


It's about that time

Everybody, body got to open your eyes

(Chai)

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no fit make up your mind?


Everybody say

It's about that time

Everybody got to open your eye, eye, eye, eyes eh

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no fit make up your mind?


(Everybody say)

Even in a relationship between a man and a woman

Dem go just dey deceive themselves

Dem say dem love one another o, chai


The other one are get another baby, eh

The other one are get another bobo oh

The other one are get another girlie

Wey go make am just dey happy

She get another of her type


Am talking from experience eh

Oh, we are living in pretence eh

If you think say I dey lie, my brother man

Abeg make your search your conscience eh


We all just acting

(There, there)

Jehovah in heaven is directing

My brother man, na step by step

Make you play your role, make I play my role well


I say it's about that time

Everybody, body got to open your eyes

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no go fit make up your mind?

(I got to speak the truth eh)


Everybody say

It's about that time

Everybody, body got to open your eye, eye, eyes

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no fit make up your mind?


(Everybody say)

See this type of something happens everywhere

All of us know this

But some of us just don't want to care

We don't want to face reality

'Cause the truth is bitter sometimes my brother

We start to fake it, fake it, fake your life

Fake life go start to scatter my brother


We just looking as the people pretending day by day

Nobody want to say the truth but this I must say

Na me and Timaya we look the people like disciples of Jesus

Some of them are Peter, some of them like Judas


Some of them are doubting Thomas

Some of them are act like Elijah

Some of them want fact sometime


Everybody, body got to open your eye, eye, eyes

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind

If e no dey blind

How come you say you no fit make up your mind?

I got to speak the truth eh


Everybody say

It's about that time

Everybody got to open your eye, eye, eyes

If loving is blind

Truly and really I know that loving is blind


If e no dey blind

How come you no see wetin dey happen for behind?

If e no dey blind

How come you go say you no fit make up your mind?


(Everybody say)

See the answer

It's about that time we start to live in reality

Looking, looking, looking, looking

Okay now, you no understand?

(Judas)


We don talk am before, we dey talk am again

(Everybody looking at me like a Judas)

This world is a stage

We all are just acting

With players naa, with acting crew, you know?

(It's about that time)

On the next level


Unto the matter naa, you no understand?

(It's about that time, yeah yeah)

Thank you very much, thank you very much


E don reach that time

E don reach that time

E don reach that time, time, time


(It's about that time)

Open up your eyes man

(It's about that time)

(It's about that time)

Comments