Kpam Kpam Golo Lyrics By Timaya



Kpam Kpam Golo Lyrics By Timaya


Oh-oh-oh-oh

Yeah, yeah, yeah, yeah

Oh-oh-oh-oh-oh-oh


Say, I no come here to play kpam kpam golo, chai

I no come here to play kpam kpam golo

I no come here to play kpam kpam golo

Play kpam kpam golo

Say, play kpam kpam golo, eh


I no come here to jangolova

Jangolo, jangolo, jangolova, chai

I no come here to play kpam kpam golo

Play kpam kpam golo

I say, play kpam kpam golo, say


You no like me eh, you no send me

Anything I do, do your own, eh

You no like me, you no send me

Anything I do, you dey talk, eh


No be you create me my brother

Me and you no come from the same father

See, my guy make you no just bother

Anyday am come, everybody dem dey hala, say


Dem too dey complain

Eh, Timaya don dey go insane

Anything I do dem want to compare

Sotey dem want put me on a campaign


Everybody say

Everything wen I do for my life

My guy e no concern you, eh

Anywhere wen I waka with my life

My brother e no concern you, eh


Even though me I shit for my knicker

Eh, e no concern you, eh

E no concern you, concern you

Make una leave me, eh


Everybody say

I was feeling like I need somebody

Am now with entertainment called Black Body

My music is loved by the young and the old

Eh, for my matter dem dey drink procold


Eh, dem dey catch cold

Anytime I see me na so dem dey code

Make una leave me, eh, leave me, eh

Make una leave me, eh


Everybody say

Don't care about people wey no send you

All the ladies you know I love you

I don't mind if you call me woman wrapper

Oh my God ni, heaven who no dey men back, I say


Everything wen I do for my life

My guy e no concern you, eh

Anywhere wen I waka with my life

My brother e no concern you, eh


Even though me I shit for my knicker

Eh, no concern you, eh

E no concern you, concern you

Make una leave me, eh


Dap, tadap, tadap

Oh my God, I got boasting right

Dap, tadap, tadap

I no dey boast, but my music is tight


See, I feel very good say I sabi sing, eh

This one no be film trick, eh

Anytime I come

Na so dem go dey think say Timaya dey do voodoo


See dem, call me motherfucker

Before, dem been call me motherfucker

Right now, I don get many offer

Back then, wen I dey inside suffer


Everything wen I do for my life

My guy e no concern you, eh

Anywhere wen I waka with my life

My brother e no concern you, eh


Even though me I shit for my knicker

Eh, e no concern you, eh

E no concern you, concern you

Make una leave me, eh


Most of these people wey dey talk dem no better pass me, chai

Most of these people wey dey talk about me, dem no better pass me

See, most of dem, dem dey package

Hey, my brother man dem dey manage


Hey God, e don bless me

Tell me my guy, why I no go boast?

Hey, hey, God, you are too much eh, eh, oh-oh-oh

Hey, hey, God, you are three much eh, eh, oh-oh


(Everybody let's say)

Everything wen I do for my life

My guy e no concern you, eh

Anywhere wen I waka with my life

My brother e no concern you, eh


Even though me I shit for my knicker

Eh, no concern you, eh

E no concern you, concern you

Make una leave me, eh


Oh-oh-oh-oh, make una leave me, oh

Eh-eh-eh-eh, I don dey cry, oh


Its a Black Body entertainment...

Comments