LLNP Lyrics By Timaya & Dem Mama Soljas
LLNP Lyrics By Timaya & Dem Mama Soljas
Young D, can I go deep?
Be alive and nothing can bring you down
You won't die young
You go live am too much
You won't die
You won't, you won't, you won't die
You won't, you won't, you won't, you won't
You won't, you won't, you won't die
Everybody say
Na me go bury my mama
My mama no go bury me
Na me go bury my papa
And my papa no go bury me
Everybody just put up your hands in the air
And say, "My guy everybody just say"
My God, I dey beg you
Eh, I sing, put your hands
One, two, one, two, one, two, one, two
You no go die young, oh
Put your hands in the air, one two, one two
Nobody, nobody, go kill you, oh
Anything wey you want in this life
My brother, make you beg God
Everybody just say, "My God I dey beg you, oh"
Everyday, I dey pray
God, I'm begging you
I don't wanna hustle and die young
I dey beg you
Everyday, I dey pray
I dey beg you
God I no go wanna hustle and die young
God, I beg you
Everybody now
Na lokeloke, me I wanna go
Na lokeloke, make we dey go
Nobody can stop my shine
Nobody, nobody, nobody, go make me go down now
Na lokeloke, me I wanna go
Na lokeloke, make we dey go
Nobody, nobody wey go fit bring you down
No dullard here, no dullard, I sing say
Gbagaun, you want the best house
And best clothes, best shoes, best dress, and be on your best clothes
Gbagaun, you want a house under sea
And travel from Naija down to oversea
I wake up one morning and hear that
Michael Jackson, king of pop, a Legend is dead
I wake up another morning and hear that
MC Loph is dead, my brother, what kind of life is this?
Judge people, the poor see liver money
And then you just get all the money
Next thing you die, leave the money
Na which kind life be this
Everyday, I dey pray
God, I beg you
I don't wanna hustle and die young
God, I beg you
Everyday, I dey pray
I beg you
I don't wanna hustle and die young
Everybody, everybody now
Put your hands on your head, one, two
Tell yourself my guy, "You no go die young"
Everybody, put your hands on your head
Pray for yourself
Tell yourself you go live long
Na lokeloke, me I wanna go
Na lokeloke, make we dey go
Nobody fit stop my shine
My guy, no time yeah, yeah, no time
Everybody looking very sharp
And you looking very fine
And you looking sexy
And you looking so smart
Now, with all the money and the houses wey you got
Eh, my brother man, everything na vanity
R.I.P to Bimbo Odukoya
Soboma George, Nate Dogg
Steve Jobs, Bayo Aderioku, Dagrin, Chidinma Mbalaso
God, I go bless you wellu, wellu
For this life wey you give me
God, I go beg you
Everyday, I dey pray
God, I beg you
Me I no go wanna hustle and die young
God, I dey beg you
Everyday, I dey pray
God, I beg you
Me I no go wanna hustle and die young
Everybody say, "Lokeloke wey we dey go"
Na lokeloke, we all wanna go
We all wanna go, wanna go, I wanna go, I wanna go, I wanna go
Lai lai, we no go die, oh
Na lokeloke, lokeloke
Na lokeloke, lokeloke
Everything go okay, okay, okay
I wish you a long life man
Steve Jobs, R.I.P
Comments
Post a Comment