Malonogede Lyrics By Timaya feat. Terry G



Malonogede Lyrics By Timaya feat. Terry G


Won fe pami, but oluwa wa

Won fe pa'na, hun, ina wa

You can't bring me down now

No matter how you try o

You can't make me frown o

I can never go down o


Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh, oh, weh

Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh, oh, weh


Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege

Oh, weh, oh, weh

Kilogedede, kilogedede, kilogedede

Oh, weh, chai


See every time I keep struggling

They want make I die o

They wan control my life o

Meanwhile no be dem give me life o


They want me to frown o

They want make I die o

Everyday I dey go up, up

My brother I no go stop o


God give me power

To conquer my enemies

And I get authority

Over principality


Oh, Lord, come down

And manifest your power

Oh, Lord, come down

And manifest your power


I say, Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh

Irinogedede, irinogedede, irinogedede

Oh, Wehrmacht


Ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino

Oh, weh

Inogede, eh

See the girls dem dey dance gedede, eh

For your house you they hear gedede, eh

See some of them they dance gedede, eh


And my music just gedede, eh

My mama dey dance gedede, eh

See the children dey dance gedede, eh

See the boiz and girls dance gedede, eh

See, hmm


Won fe pami na, ino wa

Won fe semi lese o, eruku wa, Ice

Omo yen yaka sibe eh, won fe semi lese, eh

The way she dey whine am go low, eh, eh

They make man lose up him mind, eh


One thing that happens in life

Is when you progress and people dey vex e, Ice

Because the paper e dey rest

And they see you dey want to dey vex


Oya baby, gandilolo gandilolo lo lo lo, eh

Baby whine am whine am oya whine your apako

Uhm, go down, go down, go low

Baby, go down, go low

I like it the way that you clip on ma finger

Dey make me dey wanna na go slow


Baby, oh, no

I like it the way that you clip on ma thing

E dey make me dey high go apako


Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh

Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh


Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege

Oh, weh

Kilogedede, kilogedede, kilogedede

Oh, weh, chai


Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh

Malonogedede, malonogedede, malonogedede

Oh, weh


Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege

Oh, weh

Kilogedede, kilogedede, kilogedede

Oh, weh, chai

See

Comments