No Wam Lyrics By Ajebo Hustlers


No Wam Lyrics By Ajebo Hustlers 


Who you dey think say you dey fool

Dey think say you dey do

Abi you think say I be ewu

For your mind you been dey whine me

Who you dey think say you Dey fool


Dey think say you dey do

Abi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lie

Me I dey lie and I over sabi die

And when you catch me I go still dey deny

Ouuuwwwiii


If na cheat wey you seff sabi cheat

Me I dey cheat till I go dey rub you shit

Like a DJ I put am on repeat

Ouuuwwwiii


My baby wan dey change am for me

No Wam

E be like like werey dey the body

No wam

She free me go dey date my colleague

No wam

Still dey ask me wey the money

No wam


Lion no dey born goat make your mind dey

Tell Amina to compose wetin dey bring that kind play

Aunty Bukola dey like samankwe

Mami water different from ogbanje

Plenty kele for the back stage


Based on the fan base I no go take advantage

Let it be the very first & last day

Atinuke no go dey dull the package

Who you dey think say you dey fool

Dey think say you dey do

Abi you think say I be ewu

For your mind you been dey whine me


Who you dey think say you dey fool

Dey think say you dey do

Abi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lie

Me I dey lie and I over sabi die

And when you catch me I go still dey deny

Ouuuwwwiii


If na cheat wey you seff sabi cheat

Me I dey cheat till I go dey rub you shit

Like a dj I put am on repeat

Ouuuwwwiii

Why is it so hard for us to keep it one hundred

I go dey miss you but I say comot

The thing go dey vex me when you dey comot here


If no be all these issues you for no dare

Laba laba

Gaba gaba

Carry all your problems burugawa

Me I want to slide I dey surubaba

Bring another kele I don kpurunaba

My baby wan dey change am for me

No Wam


E be like like werey dey the body

No wam

She free me go dey date my colleague

No wam

Still dey ask me wey the money

No wam

Who you dey think say you dey fool

Dey think say you dey do

Abi you think say I be ewu


For your mind you been dey whine me

Who you dey think say you dey fool

Dey think say you dey do

Abi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lie

Me I dey lie and I over sabi die


And when you catch me I go still dey deny

Ouuuwwwiii

If na cheat wey you seff sabi cheat

Me I dey cheat till I go dey rub you shit

Like a dj I put am on repeat

Ouuuwwwiiiiiii

Comments