Ogologomma Remix Lyrics By Timaya



Ogologomma Remix Lyrics By Timaya


Oh-oh-oh, oh-oh-oh, eh-eh-eh

Iye-ye

Oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh-oh

Eh, ah-eh, eh-eh

Iye-ye


Everybody say

Iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa

Iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa


Iwo ni olu, iwo ni olu

Iwo ni alagbara

Iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa, eh


I no come here to tell una story

I want to praise my Jehovah

Before I been just dey cry

Now God you don do am


My God, You're too much, iyee

Okaka nma you three much, iyee

Thank you for everything, iyee

Na him make you be Jehovah


Oh, I go dey praise Your name

Lord, You are too much, iyee

All the things wey I talk for my fisrt album

You don give am to me, yeah


Now ama brand mew Timaya

Naa me be d-dem mama, eh

Oh-oh-oh, everbody hail am for me


Everybody, iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa

Iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa, eh


Iwo ni olu, iwo ni olu

Iwo ni alagbara, iyah-iyah

Iwo ni oluwa


Everybody say wetin God do for me

My brother I no go fit shout eh

My first album I siddown for my house

Na Jehovah help me dey sell am, eh


Not even one single promo

But people dem dey buy am, eh

Oh, my album came out and sold like pure water

People dem begin to dey vex, eh


Right now ama brand new Timaya

Naa me be dem mama, eh

Jehovah don make my life dey better, eh


I no go fit cry eh

I no go fit shout, eh

Oh, ringing and away

I say naa you be number one


Everybody say

Iwo ni oluwa

Iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa


Iwo ni olu, iwo ni olu

Iwo ni alagbara

Iwo ni oluwa

Jehovah, iwo ni oluwa


I fit like thanking Jehovah

Every night and day

I fit like praisng Olumba

When I think of my past


I fit like thanking Okaka nma

When I see where I dey go, eh

I dey feel, I dey feel

I dey feel eh-eh, eh-ah


Everbody

Oluwa, oluwa, oluwa eh-eh-eh

Oluwa, oluwa, oluwa eh-eh

Everbody, just say

Oluwa, oluwa, oluwa eh-eh-eh-eh

If you see oluwa make you tell am thank you


Everbody say

Ogologomma ah, biko nu chwuwanubi naa

Ogologomma ah, biko nu chwuwanubi, iyah

Ogologomma, Ogologomma, Ogologomma, ah, yah-yah

Ogologomma ah, biko nu chwuwanubi ah


People dem dey look like mumu

Thank God for my life

Some poeple dem think say Timaya go die for suffer


Thank God I'm a brand new man

Jehovah make me important

People dem wey no know me before

Right now dey want to identify iyee


My name is Mr. Timaya

Yes, of corse, I come from Bayelsa

Eh, ama dem mama soilder

Naa me be ogologoma


Eh, ayiba eh

Ayiba eh, ayiba eh-ah

Eh, ayiba eh

Ayiba eh, ayiba eh-ah


Wetin dem papa eh

I praise dem papa eh-ah

Wetin dem papa eh

Ayiba dem mama eh-ah


Eh, ayiba eh

Ayiba eh, ayiba eh-ah

Eh, ayiba eh

Ayiba eh, ayiba eh-ah


Ogologomma

Ogologomma

Oh-oh-oh

Oh-oh-oh

Everybody, everybody say

Oluwa eh, Ogologomma eh-eh-eh


Everybody say, eh, na-na-eh-eh, eh-na-na-eh-eh, eh-eh-eh

Everybody say ayiba eh

Eh, ayiba eh

Eh, ayiba eh-ah

Oh, ayiba eh-eh-eh, thank God


Everybody meh, thank you

Thank you for buying this album... 

Comments